Holla My Name (feat. TENI)
Victor Morgan
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Eh Victor Morgan Iyeh eh eh eh eh This is the music Iyeh eh eh eh eh Dem dey holla my name ooo Teni Makanaki Iyeh eh eh eh eh Teni Makanaki Dem say victor morgan ooo Iyeh eh eh eh eh Teni Makanaki Eh eh eh eh eh America Canada Africa Dem dey holla my name England, Jamaica, all over Dem dey holla my name Mor 16 MorGan Dem dey holla my name Mor 16 MorGan Eh This is victor Morgan Coming to the people Let them feel the joy music brings All over the world Dem dey holla my name None of them can beat my game No doubt na me get the fame I know say God no go put me to shame If I tire, I go refire Everyday I dey go higher Higher higher higher higher I dey spark like electric wire Wey dey make all of una dey wonder Wonder wonder wonder wonder Go to East and West And Canada, Asia, dem people Dem know about me Ha Ha Oh Oh Preacherman And Love and Happiness that he gave That is what me come to give America, Canada, Africa Dem dey holla my name England , Jamaica, all over Dem dey holla my name Mor 16 MorGan Dem dey holla my name Mor 16 MorGan Eeeeh Teni Teni Teeeni Yeee ehhhh All the way from Nigeria to America I dey ball I dey go I no need visa I dey travel down to antlantica Dem no fit catch me Dem no fit catch me yooo oo Everywhere I go oooo Dem dey hail me so oooo I don dey go oooh yeah Shey you see my logo Shey you see my logo When dem see my form Dem say I don win lotto America, Canada, Africa Dem dey holla my name England , Jamaica, all over Dem dey holla my name Mor 16 MorGan Dem dey holla my name Mor 16 MorGan My people sew your cloth according to your size Do not envy no one ooooi Tell dem All the evil bad belle dem Who try to put God people under pressure You no know say You dey waste your time Who God bless, let no man destroy I live my life, I live it humbly This is my time to rise This is my time to shine No envy me say I get pass you Pray for your own time to come No one can stop God's light to shine When light comes, darkness disappear Eh Wicked man can never see paradise Wicked man can never see the light Chei Good Man will surely see paradise Good man will surely see the light Woyi America, Canada, Africa Dem dey holla my name England , Jamaica, all over Dem dey holla my name Mor 16 MorGan Dem dey holla my name Mor 16 Mor Gan Dem dey holla my name o Iyeh eehhhh Dem say victor morgan ooo Iyeh eh eh eh Dem dey holla my name o Dem say victor morgan ooo Iyeh eh eh eh Dem dey holla my name o Dem say victor morgan ooo Iyeh eh eh eh
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Holla My Name (feat. TENI) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11710701/Victor+Morgan/Holla+My+Name+%28feat.+TENI%29>.
Discuss the Holla My Name (feat. TENI) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In