Holla My Name (feat. TENI)

Victor Morgan

0 fans

Victor Morgan

Victor Hugo Morgan (December 25, 1879 – October 2, 1946) was an American journalist and editor for the Akron Press, Cincinnati Post and Cleveland Press; owner and editor of The Clearwater Sun; editor-in-chief for the Scripps-Howard Newspapers. more »


3:53

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Eh Victor Morgan
Iyeh eh eh eh eh
This is the music
Iyeh eh eh eh eh
Dem dey holla my name ooo Teni Makanaki
Iyeh eh eh eh eh Teni Makanaki
Dem say victor morgan ooo
Iyeh eh eh eh eh Teni Makanaki
Eh eh eh eh eh

America Canada Africa
Dem dey holla my name
England, Jamaica, all over
Dem dey holla my name
Mor 16
MorGan
Dem dey holla my name
Mor 16
MorGan

Eh This is victor Morgan
Coming to the people
Let them feel the joy music brings
All over the world
Dem dey holla my name
None of them can beat my game
No doubt na me get the fame
I know say God no go put me to shame
If I tire, I go refire
Everyday I dey go higher
Higher higher higher higher
I dey spark like electric wire
Wey dey make all of una dey wonder
Wonder wonder wonder wonder
Go to East and West
And Canada, Asia, dem people
Dem know about me
Ha Ha Oh Oh
Preacherman
And Love and Happiness that he gave
That is what me come to give

America, Canada, Africa
Dem dey holla my name
England , Jamaica, all over
Dem dey holla my name
Mor 16
MorGan
Dem dey holla my name
Mor 16
MorGan

Eeeeh
Teni
Teni
Teeeni Yeee ehhhh
All the way from Nigeria to America
I dey ball I dey go I no need visa
I dey travel down to antlantica
Dem no fit catch me
Dem no fit catch me yooo oo
Everywhere I go oooo
Dem dey hail me so oooo
I don dey go oooh yeah
Shey you see my logo
Shey you see my logo
When dem see my form
Dem say I don win lotto

America, Canada, Africa
Dem dey holla my name
England , Jamaica, all over
Dem dey holla my name
Mor 16
MorGan
Dem dey holla my name
Mor 16
MorGan

My people sew your cloth according to your size
Do not envy no one ooooi  Tell dem
All the evil bad belle dem
Who try to put God people under pressure
You no know say
You dey waste your time
Who God bless, let no man destroy
I live my life, I live it humbly
This is my time to rise
This is my time to shine
No envy me say I get pass you
Pray for your own time to come
No one can stop God's light to shine
When light comes, darkness disappear
Eh
Wicked man can never see paradise
Wicked man can never see the light
Chei
Good Man will surely see paradise
Good man will surely see the light
Woyi

America, Canada, Africa
Dem dey holla my name
England , Jamaica, all over
Dem dey holla my name
Mor 16
MorGan
Dem dey holla my name
Mor 16
Mor Gan

Dem dey holla my name o
Iyeh eehhhh
Dem say victor morgan ooo
Iyeh eh eh eh

Dem dey holla my name o
Dem say victor morgan ooo
Iyeh eh eh eh

Dem dey holla my name o
Dem say victor morgan ooo
Iyeh eh eh eh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Teniola Apata, Victor Morgan

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Holla My Name (feat. TENI) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Holla My Name (feat. TENI) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11710701/Victor+Morgan/Holla+My+Name+%28feat.+TENI%29>.

    Missing lyrics by Victor Morgan?

    Know any other songs by Victor Morgan? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Dennis DeYoung is more known as a member of which band?
    A Air Supply
    B The Hollies
    C Styx
    D Stryper

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Victor Morgan tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!