KOLO
Rushafella
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Yo Rushafella Wossop Girl call me in the morning When you need somebody I will be there when you want me I know it's getting crazy It's you just ain't nobody Na you go Dey body I carry your matter for my head But maybe I nor fit kill myself Dumebi nor get rema sef Anybody try, ago jaz am kpa Like Samson and Delilah my dear Na you wey go make me kill myself Where you wan go, ago follow go Na you make a mandem kolo lololo Make I kolo lo lo lo for your Kolo lo lo lo for your lovi oo Make I kolo lo lo lo for your Oh lo lo lo Make I kolo lo lo lo for your Make Kolo lo lo lo for your lovi oo Make I kolo lo lo lo for your Say you Dey make I johnny Say as Dey be for body oo Na weytin kill man, sweet body oo Na you go make I spend money oo Say you Dey make I johnny Say as Dey be for body oo Na weytin kill man, sweet body oo Na you go make I spend money oo I carry your matter for my head But maybe I nor fit kill me Dumebi nor get rema sef Anybody try, ago jaz am kpa Like Samson and Delilah my dear Na you wey go make me kill myself Where you wan go, ago follow go Na you make a mandem kolo lololo Make I kolo lo lo lo for your Kolo lo lo lo for your lovi oo Make I kolo lo lo lo for your Oh lo lo lo Make I kolo lo lo lo for your Kolo lo lo lo for your lovi oo Make I kolo lo lo lo for your
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"KOLO Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11589645/Rushafella/KOLO>.
Discuss the KOLO Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In