KOLO

Rushafella

0 fans

Rushafella


2:56

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yo Rushafella Wossop
Girl call me in the morning
When you need somebody
I will be there when you want me
I know it's getting crazy
It's you just ain't nobody
Na you go Dey body
I carry your matter for my head
But maybe I nor fit kill myself
Dumebi nor get rema sef
Anybody try, ago jaz am kpa
Like Samson and Delilah my dear
Na you wey go make me kill myself
Where you wan go, ago follow go
Na you make a mandem kolo lololo
Make I kolo lo lo lo for your
Kolo lo lo lo for your lovi oo
Make I kolo lo lo lo for your
Oh lo lo lo
Make I kolo lo lo lo for your
Make Kolo lo lo lo for your lovi oo
Make I kolo lo lo lo for your
Say you Dey make I johnny
Say as Dey be for body oo
Na weytin kill man, sweet body oo
Na you go make I spend money oo
Say you Dey make I johnny
Say as Dey be for body oo
Na weytin kill man, sweet body oo
Na you go make I spend money oo
I carry your matter for my head
But maybe I nor fit kill me
Dumebi nor get rema sef
Anybody try, ago jaz am kpa
Like Samson and Delilah my dear
Na you wey go make me kill myself
Where you wan go, ago follow go
Na you make a mandem kolo lololo
Make I kolo lo lo lo for your
Kolo lo lo lo for your lovi oo
Make I kolo lo lo lo for your
Oh lo lo lo
Make I kolo lo lo lo for your
Kolo lo lo lo for your lovi oo
Make I kolo lo lo lo for your

 Struggling with KOLO? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Joseph Monney

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the KOLO Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "KOLO Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11589645/Rushafella/KOLO>.

    Missing lyrics by Rushafella?

    Know any other songs by Rushafella? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rap Monster is from which boy group?
    A Why Don't We
    B GOT7
    C BTS
    D The Vamps

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Rushafella tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!