Agnes
3plebeatz
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Agnes magnate me Agnes captivate me oo I won dey hate myself Why I dey love u so Na the way wey u dey do doz tins u do E be like sey u get plans for me and u Put it on me baby make me smile o yeah Agnes sing for me Make I dance for you Your love dey totori me E dey make me shy o yeah Agnes sing for me o Make I dance for you o Your love dey totori me E dey make me smile o yeah Agnes sing for me o Make I dance for you o o o How can I be so fortunate to have you We no need to argue If anybody hate e no need concern you You ma boo Na the way wey u dey do doz tins u do E be like sey u get plans for me and u Put it on me baby make me smile o yeah Agnes sing for me Make I dance for you Your love dey totori me E dey make me shy o yeah Agnes sing for me o Make I dance for you o Your love dey totori me E dey make me smile o yeah Agnes sing for me o Make I dance for you o o o One thing I know for sure You giving me sweet vibe(sweet vibe) One thing I know for sure You giving sweet love You no bring wahala (for where) You no give me palava o(Lai lai, lai lai) o One thing I know for sure You making me feel happy o
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Bright Godfrey, Jesse Chinedu
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Agnes Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11547676/3plebeatz/Agnes>.
Discuss the Agnes Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
Accept answer
Offer Reward & Get Noticed
You need to be logged in to favorite.
Log In