Agnes

3plebeatz

0 fans

3plebeatz


3:12

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Agnes magnate me
Agnes captivate me oo
I won dey hate myself
Why I dey love u so
Na the way wey u dey do doz tins u do
E be like sey u get plans for me and u
Put it on me baby make me smile o yeah
Agnes sing for me
Make I dance for you
Your love dey totori me
E dey make me shy o yeah
Agnes sing for me o
Make I dance for you o
Your love dey totori me
E dey make me smile o yeah
Agnes sing for me o
Make I dance for you o o o
How can I be so fortunate to have you
We no need to argue
If anybody hate e no need concern you
You ma boo
Na the way wey u dey do doz tins u do
E be like sey u get plans for me and u
Put it on me baby make me smile o yeah
Agnes sing for me
Make I dance for you
Your love dey totori me
E dey make me shy o yeah
Agnes sing for me o
Make I dance for you o
Your love dey totori me
E dey make me smile o yeah
Agnes sing for me o
Make I dance for you o o o
One thing I know for sure
You giving me sweet vibe(sweet vibe)
One thing I know for sure
You giving sweet love
You no bring wahala (for where)
You no give me palava o(Lai lai, lai lai) o
One thing I know for sure
You making me feel happy o

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Bright Godfrey, Jesse Chinedu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Agnes Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Agnes Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11547676/3plebeatz/Agnes>.

    Missing lyrics by 3plebeatz?

    Know any other songs by 3plebeatz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Another one bites _______"?
    A the bun
    B the air
    C the tounge
    D the dust

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    3plebeatz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Agnes

    »
    • That Man From Rio