Call

Eagle_g

0 fans

Eagle_g


3:29

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Believe in the country 
Where you wake up 
With a sad face o 

Believe in the country 
Where you wake up 
With a sad face o 

Many many matter 
Just dey sup 
For the area
But my girl
She dey give me 
Peace of mind 

She tell me say 
Calm down Eagle G
Everything is gonna be alright 
This girl she marama oh
Her marama dey choke
My girl too fine 
Her beauty dey cause trouble oh

This girl marama oh
Marama oh
Marama oh 
This girl too sweet
Her beauty dey cause trouble oh

Anywhere she enter enter
All the niggas dem dey 
Check her check her
Anywhere she enter oh
All the boys dem dey 
Track her

'Cause this girl na marama
Her marama wey choke 
This girl too fine 
Her beauty dey cause trouble o 

Even this kind love 
I dey find 
Long time ago
When I was small 
When I was baby boy 
When I was a little boy
I dey see you for my area odo 
Na you I been dey call 
But I small oh
That is why I no go fit to call oh
'Cause if I call 
Mama e go flog my nyash oh
That is why I dey get patient for your love
Odoyewuma oh
Erima 

I can see love is blind
I wan see in your eyes
It is time I realize
You love me die

As you love me so
I go face your rigba rigba 
I go face any reason 
You carry come 
Na your matter eh
Na your matter oh
Rigba rigba eh
I go face your rigba rigba eh
I go carry your matter eh
I go face your rigba rigba eh

This girl marama oh
Marama oh
Marama oh 
This girl too sweet
Her beauty dey cause trouble oh

This girl marama oh
Marama oh
Marama oh 
This girl too sweet
Her beauty dey cause trouble oh

This girl marama oh
Marama oh
Marama oh 
This girl too bad
Her beauty dey cause trouble oh

This girl na marama
Her marama wey choke 
This girl too fine 
Her beauty dey cause trouble o

 Struggling with Call? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Ifeanyi Gift

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Call Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Call Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11054162/Eagle_g/Call>.

    Missing lyrics by Eagle_g?

    Know any other songs by Eagle_g? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sings the song "Wasted on You"?
    A Morgan Wallen
    B Keith Urban
    C Ed Sheeran
    D Blake Shelton

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Eagle_g tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!