Song parody of

Call

by Eagle_g

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Call song by Eagle_g.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Believe in the country Where you wake up With a sad face o Believe in the country Where you wake up With a sad face o Many many matter Just dey sup For the area But my girl She dey give me Peace of mind She tell me say Calm down Eagle G Everything is gonna be alright This girl she marama oh Her marama dey choke My girl too fine Her beauty dey cause trouble oh This girl marama oh Marama oh Marama oh This girl too sweet Her beauty dey cause trouble oh Anywhere she enter enter All the niggas dem dey Check her check her Anywhere she enter oh All the boys dem dey Track her 'Cause this girl na marama Her marama wey choke This girl too fine Her beauty dey cause trouble o Even this kind love I dey find Long time ago When I was small When I was baby boy When I was a little boy I dey see you for my area odo Na you I been dey call But I small oh That is why I no go fit to call oh 'Cause if I call Mama e go flog my nyash oh That is why I dey get patient for your love Odoyewuma oh Erima I can see love is blind I wan see in your eyes It is time I realize You love me die As you love me so I go face your rigba rigba I go face any reason You carry come Na your matter eh Na your matter oh Rigba rigba eh I go face your rigba rigba eh I go carry your matter eh I go face your rigba rigba eh This girl marama oh Marama oh Marama oh This girl too sweet Her beauty dey cause trouble oh This girl marama oh Marama oh Marama oh This girl too sweet Her beauty dey cause trouble oh This girl marama oh Marama oh Marama oh This girl too bad Her beauty dey cause trouble oh This girl na marama Her marama wey choke This girl too fine Her beauty dey cause trouble o

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Which Bob Dylan song did Adele include on her first album?
A Make You Feel My Love
B Blowin' in the Wind
C Not Dark Yet
D Shelter from the Storm

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Eagle_g tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!