WO WO [Remix]
Blaqbonez, Minz, BNXN fka Buju
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Wo wo Too many things I dey think wo wo I never talk anything wo wo Ohoh oh Hmmm on God This life e sweet but e fit wowo Man only fit to depend on God I say wo wo Too many things I dey think wo wo I never talk anything wo wo Dem don dey do shakiti bobo Mmm mmm mmm on God This life e sweet but e fit wo wo I pray to God make my blessings fall Tell the kele do proper Get the money live soft life ah ah Say they want to link for vibes On my neck it’s ice water ah ah After the club last night ah ah Wake up with hangover ah ah Two kele for my side ah ah Wey I no fit recognize Worry me Omo make nothing worry me Jah don cover me (Mmm) So they cannot see me Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition They hating on my ambition oh I’m a sweet sensation Girls won komije raw Wo wo (Wo) Too many things I dey think wo wo (Wo) I never talk anything wo wo (Wo) Dem don dey do shakiti bobo Mmm mmm mmm on God (God) This life e sweet but e fit wo wo I pray to God make my blessings fall This is not another chorus just another bonus Mr Nacademus said they wouldn’t pay us After all the work wey I put in for Lagos I was wilding out and they thought they could tame us Blame it on features Some underrate us But it’s only ’cause there’s nobody that made us I’m the one that’s disturbing artists on labels After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua Ma lo pa mi na Please do not compare an AK to a damn Luger Alubarika ni mo n gba proper Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada Now you dey you see me now G63s AMG and my engine make the ladies go OMG And my tank always on full e no fit empty I’ve been thinking ’bout a lot and e too plenty Wo wo (Wo) Too many things I dey think wo wo (Wo) I never talk anything wo wo (Wo) Dem don dey do shakiti bobo Mmm mmm mmm on God (God) This life e sweet but e fit wo wo I pray to God make my blessings fall Big flex Reset Don’t get it twisted I still flexing Thank God that we still flexing Thank God that we still flexing On the block and they still searching Rich as f*ck and we still stacking Six bed mansion for this Lekki and I no kill person I came in a Benz o and a Mustang o Blowing up the endo shit is hard Said she wanna tango never gon’ let go I know ’em when I look her in the eyes Omo make nothing worry me yeah Just touch down from oversea When e no fresh nobody see Talk to me nice not authority Moving with currency I’m on that foreign P And if you don’t know Omoge po Bebe n lo I no dey take them too serious She say she love my new lifestyle Thank God say she no know me before Back when things wo wo Too many things I dey think wo wo I never talk anything wo wo Dem don dey do shakiti bobo Mmm mmm mmm on God This life e sweet but e fit wo wo I pray to God make my blessings fall
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Kevin Gbaguidi, Lionel Obam, Oluwadamilola Aminu
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"WO WO [Remix] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11008026/Blaqbonez/WO+WO+%5BRemix%5D>.
Discuss the WO WO [Remix] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In