Song parody of

WO WO [Remix]

by Blaqbonez

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the WO WO [Remix] song by Blaqbonez.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Wo wo Too many things I dey think wo wo I never talk anything wo wo Ohoh oh Hmmm on God This life e sweet but e fit wowo Man only fit to depend on God I say wo wo Too many things I dey think wo wo I never talk anything wo wo Dem don dey do shakiti bobo Mmm mmm mmm on God This life e sweet but e fit wo wo I pray to God make my blessings fall Tell the kele do proper Get the money live soft life ah ah Say they want to link for vibes On my neck it’s ice water ah ah After the club last night ah ah Wake up with hangover ah ah Two kele for my side ah ah Wey I no fit recognize Worry me Omo make nothing worry me Jah don cover me (Mmm) So they cannot see me Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition They hating on my ambition oh I’m a sweet sensation Girls won komije raw Wo wo (Wo) Too many things I dey think wo wo (Wo) I never talk anything wo wo (Wo) Dem don dey do shakiti bobo Mmm mmm mmm on God (God) This life e sweet but e fit wo wo I pray to God make my blessings fall This is not another chorus just another bonus Mr Nacademus said they wouldn’t pay us After all the work wey I put in for Lagos I was wilding out and they thought they could tame us Blame it on features Some underrate us But it’s only ’cause there’s nobody that made us I’m the one that’s disturbing artists on labels After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua Ma lo pa mi na Please do not compare an AK to a damn Luger Alubarika ni mo n gba proper Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada Now you dey you see me now G63s AMG and my engine make the ladies go OMG And my tank always on full e no fit empty I’ve been thinking ’bout a lot and e too plenty Wo wo (Wo) Too many things I dey think wo wo (Wo) I never talk anything wo wo (Wo) Dem don dey do shakiti bobo Mmm mmm mmm on God (God) This life e sweet but e fit wo wo I pray to God make my blessings fall Big flex Reset Don’t get it twisted I still flexing Thank God that we still flexing Thank God that we still flexing On the block and they still searching Rich as fuck and we still stacking Six bed mansion for this Lekki and I no kill person I came in a Benz o and a Mustang o Blowing up the endo shit is hard Said she wanna tango never gon’ let go I know ’em when I look her in the eyes Omo make nothing worry me yeah Just touch down from oversea When e no fresh nobody see Talk to me nice not authority Moving with currency I’m on that foreign P And if you don’t know Omoge po Bebe n lo I no dey take them too serious She say she love my new lifestyle Thank God say she no know me before Back when things wo wo Too many things I dey think wo wo I never talk anything wo wo Dem don dey do shakiti bobo Mmm mmm mmm on God This life e sweet but e fit wo wo I pray to God make my blessings fall

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"Rivers of Babylon" is a hit song sung by which outstanding musical group?
A Bee Gees
B Boney M.
C ABBA
D Chilly

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Blaqbonez tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!