Nakupenda

Sushiy & DEPP BMFDW

0 fans

Sushiy & DEPP BMFDW


2:32

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

She pass me the baton
But life no be race
Omo ele She dey make me dey craze
Omo tena She dey turn me to mumu
Won ma ro pe na juju
What am I to do
All I wanna say to you
Is nakupenda ooouuu
Nakupenda to youu
She pass all her judgement
But that no be case
Omo ele
She dey show off her face
Omo Tena
You know I'm for you
Won ma ro pe na juju
And I know say you do
All I wanna say to you
Is nakupenda ooouuu
Nakupenda to you
If I  do like this, dem go talk
Move like a boss
Love u sexy angel
You are too dangerous
Let me show you the world
Fuckin you raw
Put your back on the wall
Girl i'm wanting you  all
Cannot take my mind off you
I get the  loving wey be times two
All of the niggas dem wan give you
And if you ready, baby i do
Do you wanna go straight to the altar
Say yes I put a ring on that finger
Sweet shawty wey dey gimme the ginger
One time she ah pass me the rizzla
Odo yewu i go fight for your love
All the time I dey die for your love
Ohema no fit lie for your love
Fi my life you the one that I want, only one that I want
She pass me the baton
But life no be race
Omo ele She dey make me dey craze
Omo tena She dey turn me to mumu
Won ma ro pe na juju
What am I to do
All I wanna say to you
Is nakupenda ooouuu
Nakupenda to youu
She pass all her judgement
But that no be case
Omo ele
She dey show off her face
Omo Tena
You know I'm for you
Won ma ro pe na juju
And I know say you do
All I wanna say to you
Is nakupenda ooouuu
Nakupenda to you
Signature don't do it

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Damilola Okolie, John Olugbenga

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Nakupenda Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Nakupenda Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/10607800/Sushiy+%26+DEPP+BMFDW/Nakupenda>.

    Missing lyrics by Sushiy & DEPP BMFDW?

    Know any other songs by Sushiy & DEPP BMFDW? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who had the No.1 hit with Ice Ice Baby?
    A Ice Cube
    B Jay Z
    C Eminem
    D Vanilla Ice

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sushiy & DEPP BMFDW tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!