Song parody of

Nakupenda

by Sushiy & DEPP BMFDW

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Nakupenda song by Sushiy & DEPP BMFDW.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

She pass me the baton But life no be race Omo ele She dey make me dey craze Omo tena She dey turn me to mumu Won ma ro pe na juju What am I to do All I wanna say to you Is nakupenda ooouuu Nakupenda to youu She pass all her judgement But that no be case Omo ele She dey show off her face Omo Tena You know I'm for you Won ma ro pe na juju And I know say you do All I wanna say to you Is nakupenda ooouuu Nakupenda to you If I  do like this, dem go talk Move like a boss Love u sexy angel You are too dangerous Let me show you the world Fuckin you raw Put your back on the wall Girl i'm wanting you  all Cannot take my mind off you I get the  loving wey be times two All of the niggas dem wan give you And if you ready, baby i do Do you wanna go straight to the altar Say yes I put a ring on that finger Sweet shawty wey dey gimme the ginger One time she ah pass me the rizzla Odo yewu i go fight for your love All the time I dey die for your love Ohema no fit lie for your love Fi my life you the one that I want, only one that I want She pass me the baton But life no be race Omo ele She dey make me dey craze Omo tena She dey turn me to mumu Won ma ro pe na juju What am I to do All I wanna say to you Is nakupenda ooouuu Nakupenda to youu She pass all her judgement But that no be case Omo ele She dey show off her face Omo Tena You know I'm for you Won ma ro pe na juju And I know say you do All I wanna say to you Is nakupenda ooouuu Nakupenda to you Signature don't do it

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
In what year did Elvis Presley die?
A 1977
B 1976
C 1975
D 1978

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Sushiy & DEPP BMFDW tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io