Wizkid - Reckless

Wizkid

7 fans

Wizkid

Nigerian Afrobeat Act, Ayo Ibrahim Balogun popularly known as Starboy Wizkid.


Year:
2020
3,897 
#5

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Dem inna, inna, inna, inna, inna (No lie)
I know sey dem go pray on my downfall
I'm still a winner, winner, winner, winner, winner (Spiritual)
Me never let them play on my banjo
Dem inna, inna, inna, inna, inna (Oh na-na)
Don't know why they pray on my downfall
But we nah dem go play on my banjo
Never

I got a reason I got so much to give
Showered in blessings, now my cup’s runnin' over
I no dey give a man, more than what he deserve
'Cause they still dey bite the hand wey dey feed them
My baby tellin' me to pose for the media
I got a belief, I don't talk my [?]
Melody sweet but you know sey man so G'd up, yeah
That's why the girls dem follow the leader

Got so many blessings, I dey count all night
Yeah, starboy make a move, no man take my shine
And if I tell you all the days I had to sacrifice
So my whole life
And I go do anything only for my family
I got the thing that make your body do the nuh linga
Make your gyal come through, makin' plays all night
All night, all night

No console, now everybody dancin' for me
I'm on the move, no be Keke, now everybody askin' for me
I dey go collect wetin baba God dey destin' for me
Yours lost and found
So we can sing amazing grace, amazing grace, all night (Hol’ on)

Dem inna, inna, inna, inna, inna (Spiritual)
Ah know see dem go pray on my downfall
I'm still a winner, winner, winner, winner, winner
Me never let dem play on my banjo
Dem inna, inna, inna, inna, inna (Oh na-na)
Don't know why dem pray on my downfall (Oh yeah)
But we nah dem go play on my banjo
Never

Excuse me ma
No be my fault say the girls no wan free me now (Yeah)
And you don't wanna get no passa with my G's, you know
Say me know they do the talking 'bout my P's, you know
Yeah that Starboy flex, take it easy now
Summer body but your thing isn't seasonal
Shape like a bottle, rub it like a genie style uh
Got me thinkin' I wanna please you, ma
Bad gyal take your stress away

Got so many blessings, I dey count all night
Yeah, starboy make a move, no man take my shine
And if I tell you all the days I had to sacrifice;
So my whole life
And I go anything only for my family
I got the thing that make your body do the nuh linga
Make your gyal come through, makin' plays all night
All night, all night

No console, now everybody dancin' for me
I'm on the move, no be Keke, now everybody askin' for me
I dey go collect wetin baba God dey destin' for me
Yours lost and found
So we can sing amazing grace, amazing grace, all night

Some try, but they never scared nobody, yeah
Badman like me, never fear nobody
When you play my riddim, omoge, sumo mi (Oh yeah)
This jam, make you wanna free your body
Come like say, me no go give you worries (Oh)
Gyals dem never give me bad energy
All these TLC, I got 'em creepin' on me
Oh yeah, I no go worry 'bout jealousy

My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o
My baby ke fun me gan, til the mornin'
O se gan, o se gan
My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o
My baby se fun me gan til the mornin', oh woah-woah, oh woah, yeah
Starboy

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

 

Written by: Wizkid

Submitted by ValidVibes on October 30, 2020

Discuss these Wizkid - Reckless Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wizkid - Reckless Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/94771/Wizkid/Wizkid+-+Reckless>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Watch the song video

    Wizkid - Reckless

    76,661
    4,615     33

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the original artist that first sang the hit, "Turn The Page"?
    A Bob Seger
    B Bob Dylan
    C Peter Gabriel
    D Robert Plant

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!