DJ Tunez ft Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay - Pami

Omah Lay

11 fans

Omah Lay

A fast ricing artist and a producer from port Harcourt. Booming around the African countries with his song. As he was first known with the song titled 'you' and later 'bad influence'. You will love his work


Year:
2020
16,523 
#159

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Pami, mm-mm
Na me
Pami, pami oh gbon gbon
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh
Because me I no get time, pami oh
Baby, don't kill my vibe, pami oh

Shey we go make am 'til the morning
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (Mo gbe o)
If we do am make we softly now
'Cause all my money I go give titi lai lai
A ma shaye oh (Mo gbe o woah woah woah)
Yea

Ebelebe m oh woah ou woah
See your love is so insane oh
Na only you wey fit tame oh
This my head wey dey craze oh
Baby, girl for you I mad all the time oh
Dem no fit quench our flame oh
I am not afraid to let you know say
Say na you I want and I'm loving the things you dey make me do now

Go shawty, don't treat me like a fool now
Oh baby
Baby girl, I no be jew now, go shawty
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby

Pami, pami, pami, pami
O fe pami, pami, pami, pami oh
O pami, pami, pami, pami
O fe pami, pami, pami

Mi señor, señor
Somebody call the popo (Popo)
I want to report a murder case (Murder)
Somebody call the popo, on my baby oh
One man down on the love highway (Oh no)

Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh
Look what you done to me
Look what you done to me, oh why, oh why
Somebody call the popo (Popo)
This love e go make me commit oh
My baby oh, do me tender olomi oh

Pami oh, pami, pami, pami
O fe pami, pami, pami, pami
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami, pami, pami

Melatonin overdose
One shot, polly, I have to blow
I get high when my life is low
'Cause up, there it just feels like home
Everywhere maranma
No time to check calendar
No time, you can't kill my vibe oh
You can't kill my vibe

Pami, pami oh gbon gbon
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh
Because me I no get time, pami oh
Baby, don't kill my vibe, pami oh

Major Tunez

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

 

Written by: DJ tunez

Submitted by ValidVibes on October 04, 2020

Discuss these DJ Tunez ft Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay - Pami Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "DJ Tunez ft Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay - Pami Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/93004/Omah+Lay/DJ+Tunez+ft+Wizkid%2C+Adekunle+Gold+%26+Omah+Lay+-+Pami>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who 'Walks On Minks' as a rapper and trapper?
    A 2 chainz
    B Future
    C Drake
    D Pop smoke

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!