Burna Boy - Comma
Burna boy
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
This is for all my comma babes, mehn Comma way Wetin be this oh comma E Don finish oh comma Something de miss oh comma I suspect you, oh Champion no be easy, oh comma Wetin be this oh comma I no believe oh comma Commot with your feelings oh comma Jejely sit down Make you no come tell me shit now, comma Bad energy Bawo I go change am to another thing now, oh comma My baby jupa Make you whine to the sound of the guitar, oh comma Start to dey sing loud If you like the vibe I fit bring now, comma Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie) Una know say me I dey keep am, oh really, really My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi Wetin be this oh comma E Don finish oh comma Something de miss oh comma I suspect you, oh Champion no be easy, oh comma Wetin be this oh comma I no believe oh comma Commot with your feelings oh comma Jejely sit down Make you no come tell me shit now, comma Bad energy Bawo I go change am to another thing now, oh comma My baby jupa Make you whine to the sound of the guitar, oh comma Start to dey sing loud If you like the vibe I dey bring now, comma Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie) Una kno say me I dey keep am, oh really, really My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there Your body bad, your body bad, oh I dey see comma there With your fake breast, with the silicon, girl I dey see comma there With your booty so big and your leg your slim baby I dey see comma there Tell me why your skin so light and your elbow black, baby? I dey see comma there I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there I dey see comma there I dey see comma there Comma there This is for all my comma babes, mehn Comma way
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Translation
Translate these lyrics to another language:
Select another language:
- - Select -
- 简体中文 (Chinese - Simplified)
- 繁體中文 (Chinese - Traditional)
- Español (Spanish)
- Esperanto (Esperanto)
- 日本語 (Japanese)
- Português (Portuguese)
- Deutsch (German)
- العربية (Arabic)
- Français (French)
- Русский (Russian)
- ಕನ್ನಡ (Kannada)
- 한국어 (Korean)
- עברית (Hebrew)
- Gaeilge (Irish)
- Українська (Ukrainian)
- اردو (Urdu)
- Magyar (Hungarian)
- मानक हिन्दी (Hindi)
- Indonesia (Indonesian)
- Italiano (Italian)
- தமிழ் (Tamil)
- Türkçe (Turkish)
- తెలుగు (Telugu)
- ภาษาไทย (Thai)
- Tiếng Việt (Vietnamese)
- Čeština (Czech)
- Polski (Polish)
- Bahasa Indonesia (Indonesian)
- Românește (Romanian)
- Nederlands (Dutch)
- Ελληνικά (Greek)
- Latinum (Latin)
- Svenska (Swedish)
- Dansk (Danish)
- Suomi (Finnish)
- فارسی (Persian)
- ייִדיש (Yiddish)
- հայերեն (Armenian)
- Norsk (Norwegian)
- English (English)
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Burna Boy - Comma Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/89928/Burna+boy/Burna+Boy+-+Comma>.
Discuss these Burna Boy - Comma Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In