LIFE
Artiste(s): WCMH Stars West coast media house
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Verse 1 (SoulTee) If them tell you sey them dey your back, just know sey them dey look for how to dey your front. And if you think sey them dey do your own, just know sey them dey look for how to spoil your own. People wan spoil my name, Ontop nothing They for like be my oga, Kole possible People don fall my hand, e no be new thing See them wan chop my eye, you need fork and knife? Refrain (PBoat) You know this life is a ride or die Some don't get they'll rather die, Just a struggle and you gonna reap (yeah) You gotta fight to the final race, Tho pain and tears might come embrace but by endurance, you'll end in grace yeah... Verse 2 (Isco Raymond) Say the Life go come my Guy (yea) Everything Nice like that (Yea) Say this Life go sup for us All Everything good like that (Yea) See this life go sup for Us (Yea) Everything sup for All of us o (yea) Yeah Say this life Go sup for all E no go plum for all You no say the Money chase e go be for all,,,you no go talk too much no go talk too much. Do your thing lowkey no go loud too much. Say the Money Go come, e no go stop my Guy I ain't stopping for nobody I ain't stopping for nobody Keep on going till I get it I Keep on going till i get It (Refrain) Chorus (PBoat) We must stand up by ourselves, we must have the life Even if this race is tough, We would have this life. Verse 3 (Emblaze) (Badmankiller) You see this life , E no b joke As I just Dey low key , make the money show Haterz plenty , they no want make I blow Everybody go Dey , to ba Ti di tepo I told them am hard ,but they want make I soft Am up on the ladder they want make I fall Whether them like am or not o Awa la ma joba Lori won You can see You can’t look away pon the blessings You can’t pre me When the money Dey and we start to ball A o le jabo ,nigga mi no fall for any shit o Aye le gan, if I start to talk am ground go full o Verse 4 (Shilegzy Swazzo) This life....is beautiful (Wo)Tori woni dis life(dis life x2) Wolo odabi dungeon(Dungeon) Carry ur cross alone(Alone x2) Everyday, Everyhour, Every Minute wo iyen pelu seconds.... (So,Wo,) Jara e mah nigga toba reni toma Ja ee ,Competition ni ile aye Wo ready lati Ja ee Determination ni key Goal yen ni aim ee Shilegzy go tell them this life is a ride or die Ti hold up bamu mi loju ona Nigga I go rather fly Never Quit, keep on trying Never walk, keep on flying Let ur flag, keep on shining WestCoast, we keep on shining (Chorus) Verse 5 (Whalex Gan Gan) I've been dreaming I should go high, higher mo un lo.... I've been dreaming above sky ah ayii'ii higher mo un loooo.... Tin ba gbotelomi mo gboti jabesi were si le sorireeee... Ba ye se un round about, ko kuro lojukan alukayeja lo jo kan, one day...... Verse 6 (Joemania) Respect all fear no one sa ma gbadura kode ma sora Wen you are down don't cry just hope and pray and smile Ola si ma da Makanju akosile o le tase lai Ayanmo lagbara Afarawe man leni pa Gbeje malo fo fun Ola Ola si ma da Joemania yee Fade
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Translation
Translate these lyrics to another language:
Select another language:
- - Select -
- 简体中文 (Chinese - Simplified)
- 繁體中文 (Chinese - Traditional)
- Español (Spanish)
- Esperanto (Esperanto)
- 日本語 (Japanese)
- Português (Portuguese)
- Deutsch (German)
- العربية (Arabic)
- Français (French)
- Русский (Russian)
- ಕನ್ನಡ (Kannada)
- 한국어 (Korean)
- עברית (Hebrew)
- Gaeilge (Irish)
- Українська (Ukrainian)
- اردو (Urdu)
- Magyar (Hungarian)
- मानक हिन्दी (Hindi)
- Indonesia (Indonesian)
- Italiano (Italian)
- தமிழ் (Tamil)
- Türkçe (Turkish)
- తెలుగు (Telugu)
- ภาษาไทย (Thai)
- Tiếng Việt (Vietnamese)
- Čeština (Czech)
- Polski (Polish)
- Bahasa Indonesia (Indonesian)
- Românește (Romanian)
- Nederlands (Dutch)
- Ελληνικά (Greek)
- Latinum (Latin)
- Svenska (Swedish)
- Dansk (Danish)
- Suomi (Finnish)
- فارسی (Persian)
- ייִדיש (Yiddish)
- հայերեն (Armenian)
- Norsk (Norwegian)
- English (English)
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"LIFE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/79008/Artiste%28s%29%3A+WCMH+Stars+West+coast+media+house/LIFE>.
Discuss these LIFE Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In