Davies Gina | musiceasy8 lyrics
Davies
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Davies-Gina Africa laa- -dyyy Ohhh uhhh yea Yea! Daviesbaby sing song [INTRO] Give me the key to your heart my Gina Whenever you no dey,you dey make me dey shiver Kpalangolo baby make we pursue maltida You go feel am for your body and soul,you go feel am for your liver [CHORUS] I go dey there for you o I go buy things for you o Gimme love,Baby gimme love o yea I go dey there for you o- ohh Buy things for you! Gimme love o gimme love [VERSE 1] Number one! Baby number one! Place no one above you,babyyy...above you!! Anytime you no dey my side,you no dey make a man dey alright Baby na you wey i want...I no wan lie [CHORUS] I go dey there for you o I go buy things for you o Gimme love,Baby gimme love o yea I go dey there for you o- ohh Buy things for you! Gimme love o gimme love [VERSE 2] Oh my Gina I go love you my diva(baby) I go place no one above you,place no one above this love yea!! Na you i go carry go see mama Na you i go carry go see papa(ohh yea) Kilode! Folashade Kilode! Why you wan dey look our face Kilode! When dem dey you no dey (ohh yea) Anytime you no dey my side,you no dey make a man dey alright Baby na you wey i want...I no wan lie [CHORUS] I go dey there for you o I go buy things for you o Gimme love,Baby gimme love o yea I go dey there for you o- ohh Buy things for you! Gimme love o gimme love [OUTRO] Give me the key to your heart my Gina (My gi- -na) Whenever you no dey,you dey make me dey shiver Kpalangolo baby make we pursue maltida You go feel am for your body and soul,you go feel am for your liver Mix Authentic
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Translation
Translate these lyrics to another language:
Select another language:
- - Select -
- 简体中文 (Chinese - Simplified)
- 繁體中文 (Chinese - Traditional)
- Español (Spanish)
- Esperanto (Esperanto)
- 日本語 (Japanese)
- Português (Portuguese)
- Deutsch (German)
- العربية (Arabic)
- Français (French)
- Русский (Russian)
- ಕನ್ನಡ (Kannada)
- 한국어 (Korean)
- עברית (Hebrew)
- Gaeilge (Irish)
- Українська (Ukrainian)
- اردو (Urdu)
- Magyar (Hungarian)
- मानक हिन्दी (Hindi)
- Indonesia (Indonesian)
- Italiano (Italian)
- தமிழ் (Tamil)
- Türkçe (Turkish)
- తెలుగు (Telugu)
- ภาษาไทย (Thai)
- Tiếng Việt (Vietnamese)
- Čeština (Czech)
- Polski (Polish)
- Bahasa Indonesia (Indonesian)
- Românește (Romanian)
- Nederlands (Dutch)
- Ελληνικά (Greek)
- Latinum (Latin)
- Svenska (Swedish)
- Dansk (Danish)
- Suomi (Finnish)
- فارسی (Persian)
- ייִדיש (Yiddish)
- հայերեն (Armenian)
- Norsk (Norwegian)
- English (English)
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Davies Gina | musiceasy8 lyrics Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/75560/Davies/Davies+Gina+%7C+musiceasy8+lyrics>.
Discuss these Davies Gina | musiceasy8 lyrics Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In