It Is Well Forever
Holiyo
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. People wey no fear God o Them think say life go bad o My life just dey better o Forever. Baba God say na so o I don dey see better o Na so God want for me o Forever. Them don go swear for me o, Na so their power fail o, I don dey hamma for here o Forever. Them don throw jazz for me o, Them say I do juju o, But na Jesus stand for me o Forever. I say, It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. Uncle, Aunty Make you no worry, Wetin dey shelle Baba dey see am. When e go happen, Your eyes go clear And you go fear God. Ewo, It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. Wahala dey for them o, Them no go see our back o, Them no go fit oppress o Forever. E don dey reach your time o, Better must come to you o, Baba don sign for you o, Forever Them think say me I go die o, Na so them wait and die o, Baba God save my life o, Forever. Them tie dumb baby for bush o, Them think say na me them tie o, Na so their cup come full o Forever. I say, It is e well with me o; It shall be well with you o, and it must be well with us o Forever. Mama, Papa God dey see you, Brother, Sister God He too much, Enemies go scatter, Your God too strong, People go see am Say God do better For me and you, Them call our name, Baba God show, Na so them fall, Our God don do am. Ewo, It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever. It is e well with me o; It shall be well with you o, And it must be well with us o Forever.
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Translation
Translate these lyrics to another language:
Select another language:
- - Select -
- 简体中文 (Chinese - Simplified)
- 繁體中文 (Chinese - Traditional)
- Español (Spanish)
- Esperanto (Esperanto)
- 日本語 (Japanese)
- Português (Portuguese)
- Deutsch (German)
- العربية (Arabic)
- Français (French)
- Русский (Russian)
- ಕನ್ನಡ (Kannada)
- 한국어 (Korean)
- עברית (Hebrew)
- Gaeilge (Irish)
- Українська (Ukrainian)
- اردو (Urdu)
- Magyar (Hungarian)
- मानक हिन्दी (Hindi)
- Indonesia (Indonesian)
- Italiano (Italian)
- தமிழ் (Tamil)
- Türkçe (Turkish)
- తెలుగు (Telugu)
- ภาษาไทย (Thai)
- Tiếng Việt (Vietnamese)
- Čeština (Czech)
- Polski (Polish)
- Bahasa Indonesia (Indonesian)
- Românește (Romanian)
- Nederlands (Dutch)
- Ελληνικά (Greek)
- Latinum (Latin)
- Svenska (Swedish)
- Dansk (Danish)
- Suomi (Finnish)
- فارسی (Persian)
- ייִדיש (Yiddish)
- հայերեն (Armenian)
- Norsk (Norwegian)
- English (English)
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"It Is Well Forever Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/176256/Holiyo/It+Is+Well+Forever>.
Discuss these It Is Well Forever Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In