Feel

Warmkid

2 fans

Warmkid

Warmkid is a fast rising Nigerian singer and rapper known for his unique Drill and Afrobeats styles


#2

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Xeno Star
Many many things wey I no fit tell
Cause I know gan seh you be bad girl(Bad girl)
You choke us girl you be damsel(damsel)
Say you keep us up all night sef(night sef)
We go turn davido and sip Martel
We fit lounge today make we no carry girls
We fit call you now make we snub your texts
If I dey enter your eyes make you clear me girl

Shay you dey feel you dey feel you dey feel me
Oya come my house make we snap pics
I been dey grind all day with my homies
Say na big big price we dey get free
Any chance wey I see me I go run pass
And na mad mad hits me I go drop now
Everything go set say na just time
As my days dey fly me I no get time

Amapiano I go nak them
If them block my lane I go jam them
Baby me and you we choke them
When we pull on them with my Lexus

Say them go feel it(iye)
Them go run it down
Them go hold it(ah)
Them go
Say them go feel it
Them go run it down
Them go hold it(ah)
Them go
Xeno Star

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

 

Written by: Warmkid

Submitted by 9jatrendstation on October 01, 2023

Discuss these Feel Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Feel Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/165997/Warmkid/Feel>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "But you know that when the truth is told; That you can get what you want; Or you can just get ______."
    A bald
    B bored
    C old
    D bold

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!