Romantic
Iam Rock
Struggling with Romantic? Become a better singer in 30 days with these videos!
Na Rock Again Oooo I feel the vibe Kom to me I go pay de prize Gal I'm lovin U and I can't deny Yeah Yeah Take my hand and hold me tight Gal me and U we no go fight Na wetin be dis oo Gal I go die for ur love ooo As I dey for my ghetto I dey cry for ur love ooo Na wetin be dis oo Gal I go die for ur love ooo As I dey for my ghetto I dey cry for ur love ooo U so romantic Gal me luv de way wey u shake ur body Gal go U so fantastic Come on babe gal See I love ur beauty U so romantic (Haaaaaaaa) Gal me luv de way wey u shake ur body (Haaaaaaaa) Gal go U so fantastic (Haaaaaaaa) See me luv de way wey U rock ur body (Haaaaaaaa) Open ur heart I will love U (Love U) I can't deny that I want U Money Money Gal U no go want Ever ready ready for ur love Body bad I dey komf U fine buh U no dey rush oo If... I'm... wrong I'm sorry But... U... know nobody So... Gal... don't U worry Me... and... U and nobody (Heyba) Na wetin be dis oo Gal I go die for ur love ooo As I dey for my ghetto I dey cry for ur love ooo Na wetin be dis oo Gal I go die for ur love ooo As I dey for my ghetto I dey cry for ur love ooo U so romantic (Hmm Romantic) Gal me luv de way wey u shake ur body (the way wey U shake ur body) Gal go U so fantastic Come on babe gal See I love ur beauty (See I love U babe I love U babe I love U yeah) U so romantic (Haaaaaaaa) Gal me luv de way wey u shake ur body (Haaaaaaaa) Gal go U so fantastic (Haaaaaaaa) See me luv de way wey U rock ur body (Haaaaaaaa) (I want U Huoo Yeah) Kom to me I go pay de prize (Kom to me I go pay de prize) Gal I'm lovin U and I can't deny Yeah Yeah Take my hand and hold me tight (Hoo U so fine) Gal me and U we no go fight Na wetin be dis o Gal I go die for ur love ooo As I dey for my ghetto I dey cry for ur love ooo Na wetin be dis oo Gal I go die for ur love ooo As I dey for my ghetto I dey cry for ur love ooo U so romantic Gal me luv de way wey u shake ur body Gal go U so fantastic Come on babe gal See I love ur beauty U so romantic (Haaaaaaaa) Gal me luv de way wey u shake ur body (Haaaaaaaa) Gal go U so fantastic (Haaaaaaaa) Say me luv de way wey U rock ur body (Haaaaaaaa)
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Translation
Translate these lyrics to another language:
Select another language:
- - Select -
- 简体中文 (Chinese - Simplified)
- 繁體中文 (Chinese - Traditional)
- Español (Spanish)
- Esperanto (Esperanto)
- 日本語 (Japanese)
- Português (Portuguese)
- Deutsch (German)
- العربية (Arabic)
- Français (French)
- Русский (Russian)
- ಕನ್ನಡ (Kannada)
- 한국어 (Korean)
- עברית (Hebrew)
- Gaeilge (Irish)
- Українська (Ukrainian)
- اردو (Urdu)
- Magyar (Hungarian)
- मानक हिन्दी (Hindi)
- Indonesia (Indonesian)
- Italiano (Italian)
- தமிழ் (Tamil)
- Türkçe (Turkish)
- తెలుగు (Telugu)
- ภาษาไทย (Thai)
- Tiếng Việt (Vietnamese)
- Čeština (Czech)
- Polski (Polish)
- Bahasa Indonesia (Indonesian)
- Românește (Romanian)
- Nederlands (Dutch)
- Ελληνικά (Greek)
- Latinum (Latin)
- Svenska (Swedish)
- Dansk (Danish)
- Suomi (Finnish)
- فارسی (Persian)
- ייִדיש (Yiddish)
- հայերեն (Armenian)
- Norsk (Norwegian)
- English (English)
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Romantic Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/113795/Iam+Rock/Romantic>.
Discuss these Romantic Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In