Simi ft Praiz - Outta My Head

simi

3 fans

simi

Simi is a Nigeria hiphop artist that is famous, one of the young rich girl put of the singer


199 
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Wetin you dey do for my dream oh boy
I dey see you anytime wey I sleep oh boy
You see me I don't need this thingoh boy
You're in my head
You're invading me oh boy

(Wahala dey)
You must be one of a kind
(Wahala dey)
Cause you won't get out of my mind
(Wahala dey)
I wanna go back to the times
(Wahala dey)
You were outta my mind

Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Get outta my head

[Praiz:]
Wetin you dey do for my bed oh girl
Maybe it is all in my head oh girl
Why you come dey do me this oh girl
I close my eyes
And you're all I see oh girl

[Simi & Praiz:]
(Wahala dey)
Oh you must be one of a kind
(Wahala dey)
Cause you won't get out of my mind
(Wahala dey)
I wanna go back to the time
(Wahala dey)
You were outta my mind

Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(Outta my head, girl)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(Outta my head)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head

[Simi:]
I really thought that I moved on
The tin wey you do me strong

[Praiz:]
Oh baby when will you be gone
Why you dey my head for so long

(Wahala dey)
(Wahala dey)

[Simi & Praiz:]
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(Outta my head, girl)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
(Get outta my head)
Wetin you dey do, wetin you dey do
For my head
(My head, my head, my head, my head)
Wetin you dey find, wetin you dey find
For my head
Get outta my head

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

 

Written by: Niliflash

Submitted by ValidVibes on April 01, 2021

Discuss these Simi ft Praiz - Outta My Head Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Simi ft Praiz - Outta My Head Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/105134/simi/Simi+ft+Praiz+-+Outta+My+Head>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Watch the song video

    Simi ft Praiz - Outta My Head

    7,494
    33     2

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Devil Woman was a hit for Cliff Richard in what year?
    A 1975
    B 1976
    C 1977
    D 1978

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!