Teni, Fiokee & DJ Coublon

Teni

3 fans

Teni

One of the best African singers from Nigeria who stand firm to sing better song to the whole world


125 
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Omo deyi om'eko (Om'eyo)
Om'eko (Om'eyo)
Sitna sinikaka
Nna ti ma yako (Eh)
Dance my makosa (Eh)

Right now, I wan dey with you
Kampe kampe baby
I wan dey with you
Right now yeah
I wan touch your body o
Kampe kampe baby
I wan dey with you
From the bed, I'ma give it to you on the desk
From the desk we go to the couch
From the couch we go to the room ooh
No forget, and I promise you no go regret
Teni Makanaki, I'm the best
And I promise you won't regret ooh-ooh-ooh
Hello eleyi you know say you bad ooh
And this your body, e too bad ooh
You no go give me hypertension ooh
Hypertension ooh, hypetension ooh
Wa mu osan, inside my room o baby
Wa mu osan, follow the ladder o baby
Wa mu osan, touch all my body o baby
Wa mu osan, you know I dey here baby o
Right now, I wan dey with you
Kampe kampe baby, I wan dey with you
Right now yeah
I wan touch your body o
Kampe kampe baby, I wan dey with you
Awon babo, won ma n gbe omo wole lati Tokyo
Elebolo show me your logo
Teniola moni pe kosofo
Teni, Fiokee o
DJ Coublon, je ko ma jojo
And you know say dem must to go loco
On the beat, you must to go gaga ooh
Wa mu osan, inside my room o baby
Wa mu osan, follow the ladder o baby
Wa mu osan, touch all my body o baby
Wa mu osan, you know I dey here
Omo deyi om'eko (Om'eyo)
Om'eko (Om'eyo)
Omo deyi om'eko (Om'eyo)
Om'eko (Om'eyo)
Nna ti ma yako (Eh)
Dance my makosa (Eh)
Nna ti ma yak o (Eh)
Dance my makosa (Eh)

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

 

Written by: Niliflash

Submitted by ValidVibes on April 01, 2021

Discuss these Teni, Fiokee & DJ Coublon Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Teni, Fiokee & DJ Coublon Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/105122/Teni/Teni%2C+Fiokee+%26+DJ+Coublon>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Watch the song video

    Teni, Fiokee & DJ Coublon

    157
    47     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the name of Johnny Cash’s backing band throughout his career?
    A The Kentucky Four
    B The Tennessee Four
    C The Kentucky Three
    D The Tennessee Three

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!