2baba ft HI Idibia - Oyi

2baba

2 fans

2baba

Is one of the most decorected and respected afropop singer, lyrics writter, record producer and based vocalist. With reggae, blues, hip-hop and other genres. His music make Africa and the whole world a shock. He was recognised by AFRICAN QUEEN.


Year:
2020
330 
#4

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form

I know say no be everybody follow come
And no be every breast wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you wan do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me to your mugu

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you
Ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh….oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do de thing jeje, make we do de life show
Eya eh eh…oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living ur life and do de thing jeje, life show

If body dey hot you, drink water
No come, come dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you (Ehen!)
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh

I no fit halla
I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you
Ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh….oyi
Alo ma yego ligbo

So make we do de thing jeje, make we do de life show
Eya eh eh…oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living ur life and do de thing jeje, life show

Ah ah eh eh….oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do de thing jeje, make we do de life show
Eya eh eh…oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living ur life and do de thing jeje, life show

Make you dey check yourself

Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own and you go do your own
Anything wey remain na bone we go bone
Cause life is too short for debating
Levels too cure for you, na wetin?

Ah ah eh eh….oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do de thing jeje, make we do de life show
Eya eh eh…oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living ur life and do de thing jeje, life show

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

 

Submitted by ValidVibes on March 22, 2021

Discuss these 2baba ft HI Idibia - Oyi Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "2baba ft HI Idibia - Oyi Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/104510/2baba/2baba+ft+HI+Idibia+-+Oyi>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the most songs in the band Supertramp?
    A Roger Hodgson & Rick Davies
    B Rick Davies
    C Roger Hodgson
    D John Helliwell

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!