Song parody of

Truth

by Wizard Chan

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Truth song by Wizard Chan.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

All of una Look at what you've turn us to now We pray your conscience go judge una E go remind una to do better All of una Corruption and greed dey wire una Religion sef dey divide una E dey scatter una Make i define borla Let me take you back to the roots Let me preach let me give you some hullabaloo Let me talk let me speak up my truth The devil is a fool and you know this is true I really hope we take some advice Listen to the word of God and free your mind Of hate deceit or fake life we are living of a deep bondage Shhhhhh The government are sleeping on the people they are serving Commissioners and senators are living their lives lavish Leaving little or non for the poor little masses Oh my God this is so tragic The boys of the street they woke up from sleep Woke up the wounded lions never sleep Hustle defeats poverty greed Stand up tall you better stand on your feet All of una all of una all of una all of una Leave that story Iriokwona iriokwona iriokwona iriokwona Story story All of una all of una all of una all of una Leave that story Iriokwona iriokwona iriokwona iriokwona Story story Truth One day them go lose Oh oh truth Who be beast who be zoo Ahh ahh truth Them go see déjà vu Oh oh truth One day them go lose I was sitting at the corner Looking for clean water The only water way dey give us hope na holy water What about the money Way no reach the masses Just because you can light us like a matches I have been on the road since i was born Everybody wanna go but where the road Way the school way the light way the water Commissioner man you better commission am proper All of una Look at what you turn us to now We pray your conscience go judge una E go remind una to do better All of una Corruption and greed dey wire una Religion sef dey divide una E dey scatter una Make i define borla Truth One day them go lose Oh oh truth Who be beast who be zoo Ahh ahh truth Them go see déjà vu Oh oh truth One day them go lose All of una Look at what you turn us to now We pray your conscience go judge una E go remind una to do better All of una Corruption and greed dey wire una Religion sef dey divide una E dey scatter una Make i define borla

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
What is the name of Sia's first album?
A OnlySee
B Healing is Difficult
C Some People Have Real Problems
D Colour the Small One

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Wizard Chan tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!

Movies soundtrack

Truth

»