Truth

Wizard Chan

0 fans

Wizard Chan

Fuayefika Maxwell (born 26, June) known professionally as ‘Wizard Chan’ is a Nigerian reggae and hip-hop singer, songwriter and music producer. He released his first official single titled 'Halo Halo' in 2020. However, he rose to limelight with the hit single ‘Earth Song’ which was released in December 2022. In 2023, he won awards at The Headies and the Galaxy Music Awards. more »


3:38
620 
#2

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

All of una
Look at what you've turn us to now
We pray your conscience go judge una
E go remind una to do better
All of una
Corruption and greed dey wire una
Religion sef dey divide una
E dey scatter una
Make i define borla
Let me take you back to the roots
Let me preach let me give you some hullabaloo
Let me talk let me speak up my truth
The devil is a fool and you know this is true
I really hope we take some advice
Listen to the word of God and free your mind
Of hate deceit or fake life we are living of a deep bondage
Shhhhhh
The government are sleeping on the people they are serving
Commissioners and senators are living their lives lavish
Leaving little or non for the poor little masses
Oh my God this is so tragic
The boys of the street they woke up from sleep
Woke up the wounded lions never sleep
Hustle defeats poverty greed
Stand up tall you better stand on your feet
All of una all of una all of una all of una
Leave that story
Iriokwona iriokwona iriokwona iriokwona
Story story
All of una all of una all of una all of una
Leave that story
Iriokwona iriokwona iriokwona iriokwona
Story story
Truth
One day them go lose
Oh oh truth
Who be beast who be zoo
Ahh ahh truth
Them go see déjà vu
Oh oh truth
One day them go lose
I was sitting at the corner
Looking for clean water
The only water way dey give us hope na holy water
What about the money
Way no reach the masses
Just because you can light us like a matches
I have been on the road since i was born
Everybody wanna go but where the road
Way the school way the light way the water
Commissioner man you better commission am proper
All of una
Look at what you turn us to now
We pray your conscience go judge una
E go remind una to do better
All of una
Corruption and greed dey wire una
Religion sef dey divide una
E dey scatter una
Make i define borla
Truth
One day them go lose
Oh oh truth
Who be beast who be zoo
Ahh ahh truth
Them go see déjà vu
Oh oh truth
One day them go lose
All of una
Look at what you turn us to now
We pray your conscience go judge una
E go remind una to do better
All of una
Corruption and greed dey wire una
Religion sef dey divide una
E dey scatter una
Make i define borla

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Maxwell Fuayefika

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Truth Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Truth Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Mar. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5324935/Wizard+Chan/Truth>.

    Missing lyrics by Wizard Chan?

    Know any other songs by Wizard Chan? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which song begins with the line, ‘I thought love was only true in fairy tales’?
    A Wonderland by Natalia Kills
    B I’m A Believer by The Monkees
    C Fairy Tales by The Mills Brothers
    D Fairy Tale by Frank Sinatra

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Wizard Chan tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Truth

    »