Lyrics:
Hanhanhan... Hehehe
Still ya favorite singer
Before before
Before before yeh yeh yeh Yeh yeh
Dem Dey Shenk the boy
Dem Dey shenk the boy yeh
No use ti e kobami
If you no get money Walai
Brother go shenk u walai
Sister go shenk you walai
Homies go shenk you walai
From grass to grace
From
Gan Gan ni o
If no be God
Where I for dey
Waiting I for do
Dey for don shenk me tire
Tire tire tire
If no be God
Where I for dey
Waiting I for do
Dey
never wish you well
Wish you well
If I give up (Na fvck up)
They shenk me (Mo lock up)
If I give up (Na fuck up)
They shenk me (Mo lock up)
If I give up
don cock won fe shoot am o (won fe shoot am o)
As a sharp guy moya dorge am o
Make my osu no block me (no go block me o)
Make my enemies no go shenk
Oh na
Oluwaloseyi oh
Vibez Vibez
Ayy ayy ayy ayy
Awon ore mi tin shenk mi
DestinyMally
Won k'emi na o de upgrade oh ohh
Ehn ehn
Seyi Vibez on this
Plenty
Mafia para para
Eleniyan
It's Pboi the beat wizard
Eh eh
Sugartee lomo yen
Watimagbo eh eh
Ton ba shenk e ko lock up
Tobati fo loti fvck up
Ooo aaaaaayyy eeee
Fine boy lomoh tan so
You shenk me but I lock up
Cuz life goes on omo Me I nofo
Eti so Tele peh mio MO,Orin koo
Yeeh
Fine boy lomoh
shenk and they show no pitty
We run up on opps that guilty
The judges don't show no mercy
Welcome to pH city
Where boys don't show no pitty
We pull up
Wa oga ode
Bad man stay faraway
If you shenk me today
I go shenk you tomorrow
Debit o le rale (ko le rale)
Ema wo oga de (oga de)
Debit na everyday o
ever shenk you ?
(Tc NI cBÁNI Dc, BÁNIDÉ'BÈ)
Who can appoint you ? cllah (God)...
(Tc LÓ TÓ FÚN E ? OLÓHUN)
Who can never disappoint you ? cllah
i fit to shenk anybody for you baby
Girl I like you pass anybody
And I fit to shenk anybody for you
Can’t you see
Suddenly and I’m used
Life is not fair dem no dey tell person
Wetin your eyes see last night i hope say you learn lesson
If you no dey move them dey quick shenk person
Go
shenk E wa
Ohun t'aberefun oma sefunwa, ah
Thank God say God No Be Man, hun
Mama prayers gat my back (mama prayers gat my back)
Angeli tonpin're odeni
remember when they shenk me yeah
Me I no dey send nobody, If it's not money do not disturb me yeah
I'm gon be one of the greatest
I swear they gon love me
money Dey delay me baby boo
Oluwa shina ayo mi
Am looking up to u joor Shanu mi
Shanu mi mo be eh
If u shenk me, I go shenk u too
If u cover me, I go
Some people need to fem fem
Some people can pretend tend
The good ones dey sempe
The wack ones dey shenk shenk ah
Uweh uweh hehe eeeh
After all their
send me now
Them been dey use style dey Shenk me na
Right now I'm chilling now
Back then them no send me now
Them been dey use style dey Shenk me na
she shieshe je kin rin anu gba
I don try i don try
Na everyday i dey push i don try
I no blame does way shenk me
He join does things for life lesson
I
a gboju logun ton fi rare fun oshi ta ni
Square play malo bawon foul
Jade tan ko ni ko yita o
Ki ta Malo shenk e tori 1k
What you here for what you should
ahhhn)
Mama prayers e de work
(E de work)
Bad energy I go shenk am (yay)
Then I go deck am
Fresh and clean David Beckham (yay)
David Beckham
If no be grace
Overdose on a low
Okay babeee
Haaaa kin toh lose
Mo ma kuku love
Ah ha mama miaa
I go kuku love you
Ah ha ko to shenk mi
Girl I go kuku love up
Ah ha
Peke riski peke
Hay z ibile
I am world wide baby
Call me world wide baby
God never fails
Make you keep on grinding
Brother don't shenk brother
ni
When I see my guys with benz
I Dey Jump gun fence cos I no won Dey where them go shenk me
Grinding stone no grind reach me
You go think say I sabi
Discuss these shenk Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In