COLONIAL MENTALITY

Keziah Jones, Fela Kuti

3 fans

Fela Kuti

Fela Anikulapo Kuti (15 October 1938 - 2 August 1997), or simply Fela ([feˈlæ]) was a Nigerian multi-instrumentalist musician and composer, pioneer of Afrobeat music, human rights activist, and political maverick. more »


5,124 
#8

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Colo-mentality

If you say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself

I say you fit never release yourself
Colo-mentality
E be say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself

E be so

He be so them dey do, them dey overdo
All the things them dey do (He be so!)

E be so them dey do, them think dey say
Dem better pass them brothers
No be so? (He be so!)

De ting wey black no good
Na foreign things them dey like
No be so? (He be so!)

Dem go turn air condition
And close Dem country away
No be so? (He be so!)

Them Judge him go kack wig
And jail him brothers away
No be so? (He be so!)

Dem go proud of dem name
And put dem slave name for head
No be so? (He be so!)

Colo-mentality now make you hear me now

Colo-mentality!

Mr. Ransome you make you hear
Mr. Williams you make you hear
Mr. Allia you make you hear
Mr. Mohammed you make you hear
Mr. Anglican you make you hear
Mr. Bishop you make you hear
Mr. Catholic you make you hear
Mr. Muslim you make you hear

Na Africa we dey o make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Colo-mentality hear
Colo-mentality hear
Mr. Ransome you make you hear
Mr. Ransome you make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Colo-mentality hear
Colo-mentality hear

Colo-mentality!

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: FELA ANIKULAPO KUTI

Lyrics © BMG RIGHTS MANAGEMENT (FRANCE), BMG Rights Management, EMI MUSIC PUBLISHING FRANCE

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the COLONIAL MENTALITY Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "COLONIAL MENTALITY Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/964438/Fela+Kuti/COLONIAL+MENTALITY>.

    Missing lyrics by Fela Kuti?

    Know any other songs by Fela Kuti? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    COLONIAL MENTALITY

    133K
    1,995     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Baby Jane, I've said all I want to say. Go your own way, don't think ______ about me."
    A twice
    B more
    C just
    D again

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Fela Kuti tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!