B. D'OR
Wizkid, Burna Boy
Struggling with B. D'OR? Become a better singer in 30 days with these videos!
Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup? I dey outside, I dey outside Yeah, yeah One man, two man Three, don penkelemess Kpenkelemes Con dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be boss, I be actor So they for give me Ballon D'or Oya come take a picture Rora yo ayo n kpa iyan Oya follow my instructions Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Kpenkelemes Come dey smoke cannabis Doctor say make I pop one of this Make me fly like say I'm Aladdin Come bring some kind melodies Omo Messi self no do passa this So many things inside of my jeans I swear down e be things, e be things (yeah, yeah) Kpenkelemes Con dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be boss, I be actor So they for give me Ballon D'or Oya come take a picture Rora yo ayo n kpa iyan Oya follow my instructions Oh, Lord ah mercy (yeah) I dey with one wey dey call me Messi I dey for shitta, she go fly come check me (yeah) I neva see person wey fit money impress me All of the things she dey do, she dey test me (yeah) I dey with kele wey for back, I dey pressing The one I carry come don dey suspect me She call me small body, big engine, ohh, ah On my number, she calling on Anytime wey she wan give me loving, ah And like flat tire, me go pump it up And every other day na she dey turn me on Say me I still dey make her come the more As soon as we reach house, we dey kponkriyon Walahi I forget say her guy dey for there See omo, omo mo ti kpenkelemes o Kpenkelemes Con dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be boss, I be actor So they for give me Ballon D'or Oya come take a picture Rora yo ayo n kpa iyan Oya follow my instructions Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu, Ayodeji Ibrahim Balogun
Lyrics © Universal Music Publishing Group
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"B. D'OR Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/39219997/Wizkid/B.+D%27OR>.
Discuss the B. D'OR Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In