My Money, My Baby
Burna Boy
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Mama dem call me Papa dem call me Sister dem call me Brother dem call me Dem don hear one story Dem no see one 'tory Read am for newspaper See am for television Dem hear am for radio Dem talk am for radio Dem talk how sey I don kill person start to dey japa My money, my money, my money, my money, my money My money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah! Police dey find me now Give them the run around Skip to another town Now I'm in hiding now My girl and I Barely getting by And we don't play around There will be a robbery now Everyone kiss the ground We need this money now Put it inside the bag Take out the money start to dey japa My money, my money, my money, my money, my money My money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah! Ladies and gentlemen as I look at my Rollie And I see the time Only two things come to mind My money, my money, my money, my money, my money My money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah! Mama dem call me Papa dem call me Sister dem call me Brother dem call me Dem don hear one story Dem no see one 'tory Read am for newspaper See am for television Dem hear am for radio Dem talk am for radio Dem talk how sey I don kill person start to dey japa My money, my money, my money, my money, my money My money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah! Dem talk how sey I don kill person start to dey ja Dem talk how sey I don kill person start to dey ja
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu, Mugeez Rashid, Okiemute Evawero Oniko, Sean Maxbornd
Lyrics © Universal Music Publishing Group, Downtown Music Publishing
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"My Money, My Baby Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/36666884/Burna+Boy/My+Money%2C+My+Baby>.
Discuss the My Money, My Baby Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In