Spiritual
Burna Boy
Struggling with Spiritual? Become a better singer in 30 days with these videos!
Yeah (It's Kel-P vibes) Ah yeah yeah yeah uh Ah yeah yeah uh uh Ah yeah yeah yeah uh uh I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Ahh, spiritual, highly spiritual, ay Ohh, spiritual, highly spiritual Omo I don tire, tire, tire, tire Tell them no, me nuh holding back See I fi wire, wire, wire, wire All the money wey dey my bank Just to show you that I'm for real You know its not hard to find me I been on the road and men are slow down But I run with the program Said all my people spiritual Ori won kpe Da ba wonle Ja ko wo wagbe Said all my people spiritual Ori won kpe Da ba wonle Ja ko wo wagbe I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Ahh, spiritual, highly spiritual, ay Ohh, spiritual, highly spiritual Gyal ah whine 'pon me, uh Me shine like a diamond ring, uh Dem coulda neva style 'pon me Ah, girl you know seh man ah real stylist Ah, you never seen a style like this Ah, your gyal wanna have my kids Ah, she wan' live her life like this Cah she know seh everyting nice an' crisp Said all my people spiritual Ori won kpe Da ba wonle Ja ko wo wagbe Said all my people spiritual Ori won kpe Da ba wonle Ja ko wo wagbe I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Ahh, spiritual, highly spiritual, ay Ohh, spiritual, highly spiritual Yeah uh Ah yeah yeah yeah uh uh Ah yeah yeah uh uh Ah yeah yeah yeah uh uh Ah yeah ah yeah uh uh Ah yeah yeah uh uh Ah yeah ah yeah uh uh Ah yeah yeah yeah uh uh And, the message from Burna I believe would be that every black person should please remember That you were Africans before you became anything else
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu, Kelvin Peters
Lyrics © Universal Music Publishing Group
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Spiritual Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/36421249/Burna+Boy/Spiritual>.
Discuss the Spiritual Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In