Ja Ara E
Burna Boy, Beyoncé
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
(Eheee) ko jupa, ko jupa (Eheee) ko jupa, ko jupa (Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh) (Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh) Your body go rest o Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Dem come go confess o Your head go correct o You nah go forget o Shey you get the concept Dem no dey tell person Ja ara, ja ara You go learn your own lesson Ja ara, ja ara Everybody keep on searching Ja ara, ja ara For miraculous blessings Ja ara, ja ara, ja ara You go bow for Lagos oh, ja ara If you no know yourself you go lost o Ja ara, ja ara If you get money you be bros o Ja ara, ja ara Omo nobody holy no apostle Ja ara, ja ara Your body go rest o (kuro nbe) Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Dem come go confess o Your head go correct o You nah go forget o Shey you get the concept Dem go tell you, watch out when you go Watch out, pon the road Watch out for dem hyenas Watch out, when you go Watch out, pon the road Watch out Look around in all the places you go to Stand your ground and stay outstanding like Ogun Watch your back and just do what you supposed to Take care of family and people you are close to Dem no dey tell person Ja ara, ja ara You go learn your own lesson Ja ara, ja ara Everybody keep on searching Ja ara, ja ara For miraculous blessings Ja ara, ja ara, ja ara You go bow for Lagos oh, ja ara If you no know yourself you go lost o Ja ara, ja ara If you get money you be bros o Ja ara, ja ara Omo nobody holy no apostle Ja ara, ja ara Your body go rest oh (kuro nbe) Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Dem come go confess o Your head go correct o You nah go forget o Shey you get the concept o Dem go tell you, watch out when you go Watch out, pon the road Watch out for dem hyenas Watch out, when you go Watch out, pon the road Watch out Dem go tell you, watch out when you go Watch out, pon the road Watch out for dem hyenas Watch out, when you go Watch out, pon the road Watch out (Eheee) ko jupa, ko jupa (Eheee) ko jupa, ko jupa (Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh) (Eheee) ko jupa, ko jupa (ahh) Ko jupa, ko jupa
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Beyonce Gisselle Knowles, Damini Ebunoluwa Ogulu, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong, Femi Anikulapo Kuti
Lyrics © BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ja Ara E Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/36400716/Beyonc%C3%A9/Ja+Ara+E>.
Discuss the Ja Ara E Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In