Skelewu
Davido
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
All the girls dem dey dance galala But this new dance don cause casala For this dance you no need shakara Oya whine your hips like a this like a dat Like a this like a dat To your right to the front And your yansh to the back Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le Oh girl what is the plan We are planning to love your demands Shey you want to dance dance You wan collect money from my bank Oya scatter the town Na the baddest wey dey in the town When they see me around Dem dey scatter the dance like clown Oya fi jo gba owo Oya so jo di owo Oya dance to the sound Like a this like a dat All the girls dem dey dance galala But this new dance don cause casala For this dance you no need shakara Oya whine your hips like a this like a dat Like a this like a dat To your right to the front And your yansh to the back Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le Ileke idi yen o idi yen o Esu bo ko yoko esu bo ko yoko Owa degbo so na owa degbo so na Bebe idi yen o Oya fi jo gba owo Oya si jo di owo e Oya dance to the sound Like a this like a dat All the girls dem dey dance galala But this new dance don cause casala For this dance you no need shakara Oya whine your hips like a this like a dat Like a this like a dat To your right to the front And your yansh to the back Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le But this new dance don cause casala Shizzi shizzi Oya whine your hip like a this like a dat To your hand o And your yansh Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le Ske le le le le le lelele lelele Le le le le le lelele lelele Ske le le le le le lelele lelele
Struggling with Skelewu? Become a better singer in 30 days with these videos!
Written by: DAVID ADELEKE, KAMAL AJIBOYE, OLUWASEYI AKERELE
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Skelewu Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/33309892/Davido/Skelewu>.
Discuss the Skelewu Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In