Abeg U

Twitch 4EVA

0 fans

Twitch 4EVA

Twitch 4EVA is a musical artist whose genre is mainly Afrobeat and hip-hop. He is known for his energetic performances and catchy hooks in his songs. Twitch 4EVA has gained popularity through his unique musical style and his ability to connect with his audience. He is also recognized for his collaborations with other popular artists in the industry. more »


2:55

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ara oh

Baby if you don’t love me, let me know
S3  wabr3 mea make I know
I think I’m ready to go now
It is crazy 
I just want you say you love me
My battery dey for low
I think I’m ready to go now


The thing be say I no dey expect  much from you 
Ebe just one or two things wey you dey do 
S3 woy3 me b)ne na s3 medea ky3 wo
That no mean say you go play me for a fool

Abeg u
Abeg
Abeg u
Abeg 
Abeg u 
Abeg
Abeg u

 
Attachment is pain
But this pain dey drive me insane
Baby do you get the picture
This be too much for my age
Oh no, I pray everyday
I dey hope say you go change
I promise say you no go get
This love anywhere


The thing be say I no dey expect much from you 
Ebe just one or two things wey you Dey do 
S3 woy3 me b)ne na s3 medea ky3 wo
That no mean say you go play me for a fool


Abeg u
Abeg 
Abeg u 
Abeg
Abeg u 
Abeg
Abeg u

Abeg
Oh abeg
Abeg u
Abeg
Abeg u
Abeg
Abeg u
Abeg
Abeg u

Abeg
Oh abeg u
Abeg
Oh abeg u
Abeg
Oh abeg u
Abeg
Oh abeg u

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Abeg U Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Abeg U Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9892493/Twitch+4EVA/Abeg+U>.

    Missing lyrics by Twitch 4EVA?

    Know any other songs by Twitch 4EVA? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band released a song titled, 'Deeper Water'?
    A American Authors
    B The Beatles
    C Mumford & Sons
    D The Band Perry

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Twitch 4EVA tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io