Available

Sema Rae

0 fans

Sema Rae


2:27

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

One day person daughter go like me 
Ma kuku farabale do the right thing 
Nancy take am easy ride me 
Biti dogoyaro swear you high me 
I don’t know why you just Dey sight me 
But I heard your friends they compromising underrating 
Don’t keep me waiting 
This Figure 8 seek ye shall find it 

Na this your energy
 this your energy I never see 
She wan Dey follow me 
Follow me dey go overseas 
You like my melody melody sweet pass cake icing 
She wan Dey kolobi kolobi boy wey sabi sing 

I’m available.....
Vailable I’m available 
I’m available 
Vailable I’m available 


so whine for the dollar 
And you can come for the rest to ba dola 
I really wanna hold ya 
24/7 you Dey totori me oh 
Na why me I no Dey like to waste time 
Call my number put me on a speed dial 
I’ll be running to you till you simi 
Give you what you need I no go hold back 
Rewind selecta 
Baby oya Go down for Santa 
Plenty goody bag no loud am 
I’ll be your maga 

Na this your energy
 this your energy I never see 
She wan Dey follow me 
Follow me dey go overseas 
You like my melody melody sweet pass cake icing 
She wan Dey kolobi kolobi boy wey sabi sing 

I’m available.....
Vailable I’m available 
I’m available 
Vailable I’m available

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Lyrics © Sentric Music

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Available Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Available Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9869926/Sema+Rae/Available>.

    Missing lyrics by Sema Rae?

    Know any other songs by Sema Rae? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous rapper sings the song "Up"?
    A Nicki Minaj
    B J. Cole
    C Drake
    D Cardi B

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sema Rae tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!