Burst Everywhere

Tinsy

0 fans

Tinsy


2:49
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I want to burst everywhere 
just one client wey go burst everywhere (Oh no o)
I want to burst everywhere 
oh Lord gimme client wey go burst everywhere
I want to burst everywhere 
one hit song wey go burst everywhere (Oh no o)
I want to burst everywhere 
oh Lord do my song make e burst everywhere

Man dem Tins!

(Verse 1)
Bad people no be by who dey smoke 
just like going to church no mean say you good so
tell it, tell it to whoever no like as you dey do
tell it to them wey hate my hustle 
Say I no expect everyone to like me because no be everybody I like (Ehen!)
do me I do you na Moses law but na me and you dey do am pass

(Hook) x2
I no wan be legbere for here 
I wan dey see pepe for here 

(Chorus)
I want to burst everywhere 
just one client wey go burst everywhere (Oh no o)
I want to burst everywhere 
oh Lord gimme client wey go burst everywhere (Are you vhere)
I want to burst everywhere 
one hit song wey go burst everywhere (Oh no o)
I want to burst everywhere 
oh Lord do my song make e burst everywhere

Bad Man Tins!

(Verse 2)
Sad people make them leave us alone 
because when we broke non of them give us a loan
everybody dey lie and everywhere dey thief 
my guy shine your eyes for the cheese 
Them say honesty pays but e no dey pay bills so I wan still dey corny 
Oh! I don tire to dey spray perfume Lord I wan still spray money 

(Repeat Hook) x2

(Repeat Chorus) x2

Ezi Kluye!

Original Mallam-Obi Grandson

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Burst Everywhere Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Burst Everywhere Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9843798/Tinsy/Burst+Everywhere>.

    Missing lyrics by Tinsy?

    Know any other songs by Tinsy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    According to Bob Marley's former girlfriend what was the song "I Shot the Sheriff" really about?
    A Birth Control
    B The Media
    C Western Movies
    D The Police

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tinsy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!