OYO

Bimbi Philips

0 fans

Bimbi Philips


2:43

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

OYO
OYO
OYO
OYO
OYO
Its Bimbi o
OYO
OYO
OYO
OYO
OYO
godfada
Pruuuuueeee
Bobo you like to show yourself
I dey laugh cos you just dey deceive yourself
You no know say
Gone are the days wey girls go follow you cos you fine
If you no get money na you gangan be the monkey wey no fine
Because
My baby gats make hair
My mama must do nails o
My aunty no want bend down select
She wan rock designers o
So wake up from your slumber
Get that money
So that you can treat your baby
Spoil your mama
Swagger your anty
So that you can flex your shimma
Spoil your mama
Swagger your sister
Tell me

What is fine boy without money for pocket
OYO for you mehn
No be by fine boy if you no get money for pocket
OYO for you mehn
OYO
OYO
OYO for you o
OYO for you mehn
OYO
OYO
Na OYO for you o
OYO for you mehn

E no suppose be issue to place your girl on salary o
E no go bad if you buy am gift and give her trips on a daily o
Na wetin we suppose dey do as guys
Omo no dey think am twice
Na money dey make love dey sweet like spice
Wayo Wayo
My baby gats make hair
My mama must do nails o
My aunty no want bend down select
She wan rock designers o
So wake up from your slumber
Get that money
So that you can treat your baby
Spoil your mama
Swagger your anty
So that you can flex your shimma
Spoil your mama
Swagger your sister
Tell me

What is fine boy without money for pocket
OYO for you mehn
No be by fine boy if you no get money for pocket
OYO for you mehn
OYO
OYO
OYO for you o
OYO for you mehn
Eye malele eye malele eye
OYO
OYO
Eye malele eye malele eye
OYO 
OYO
Eye malele eye malele eye
OYO
OYO
Pruuuuueeee

 Struggling with OYO? Become a better singer in 30 days with these videos!

Lyrics © CTSO MUSIC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the OYO Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "OYO Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9589251/Bimbi+Philips/OYO>.

    Missing lyrics by Bimbi Philips?

    Know any other songs by Bimbi Philips? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    My name is _______. I live on the second floor. I live upstairs from you. Yes, I think you've seen me before.
    A Lucia
    B Luna
    C Luka
    D Lucas

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bimbi Philips tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!