Rainy Day (Chop Sand)
ODUMODUBLVCK
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
My guys they don Dey Look for me I Dey for the SANKO way My girl she too dey cry I no wan Dey see her Pretty face I Dey save money My life Na rainy day Anything can happen Like play like play I Dey gather bail My guys they don Dey Look for me I Dey for the SANKO way My girl she too dey cry I no wan Dey see her Pretty face I Dey save money My life Na rainy day Anything can happen Like play like play I Dey gather bail Opportunity Make dem gimme Upon opportunity My ability No be say dem say Probability Odumodu run am Shebi Na crime Odumodu Do am You no Dey look face The guy be like person wey Dey do charm The guy be like person wey Dey do crack Person wey Dey press nyash Ehn The guy dey burn grass Na Pikin wey Dey like cast I dey hope on Jesus make e come down All the lies and cap Dey for Coti mouth When they burst inside They gimme hot slap Odumodu osiso lye down flat My guys they don Dey Look for me I Dey for the SANKO way My girl she too dey cry I no wan Dey see her Pretty face I Dey save money My life Na rainy day Anything can happen Like play like play I Dey gather bail My guys they don Dey Look for me I Dey for the SANKO way My girl she too dey cry I no wan Dey see her Pretty face I Dey save money My life Na rainy day Anything can happen Like play like play I Dey gather bail Everybody lye down flat,If you move My kala go cry for here Female brutality Na the cruise we been Dey sup inside there I Dey see one fine girl She Dey chop slap She Dey do yanga Still Na the babes wey I carry come Weak me They lap for inside cell,What of my men Wey squeeze for Bando? Sardine no choke ,I swear my mango Hundred and something Chillakpa inside room for 40 Hey,Hahahaha Odumodu must die,Detail no go survive All my men Dey ready Na normal life My guys they don Dey Look for me I Dey for the SANKO way My girl she too dey cry I no wan Dey see her Pretty face I Dey save money My life Na rainy day Anything can happen Like play like play I Dey gather bail My guys they don Dey Look for me I Dey for the SANKO way My girl she don dey cry I no wan Dey see her Pretty face I Dey skip the beat My life Na rainy day
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Rainy Day (Chop Sand) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9559648/ODUMODUBLVCK/Rainy+Day+%28Chop+Sand%29>.
Discuss the Rainy Day (Chop Sand) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In