Update

Toby Shang

0 fans

Toby Shang


2:21

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Hello
Make una give us update
TobyShang the zaddy of hype. 

Money dey Lagos make una give us update (make una give us update)

Money dey naija make una give us update 

Update, make una give us update 

Update, make una give us update

Money dey Lagos where una dey see money 

Money dey no lie where una dey see money 

I see 10 bottles my nigga where una dey see money 

Congratulations my brother but where una dey see money

Where una dey see money make una give us update

Try to dey kaku fast brother make uno dey kaku late

Where una dey see money u go do yansh u go do booby

Won ni influencer ni, influencer ko bisexual ni. Hello

Ladies and gentlemen they call me the best baby 

I need some updates I need to update the updated 

You know how we do it baby 
Update o
Oooooooooyeah
Oooooooooshii

Money dey Lagos make una give us update

Money dey naija make una give us update 

Update, make una give us update 

Update, make una give us update

Money dey Lagos where una dey see money 

Money dey no lie where una dey see money 

I see 10 bottles my nigga where una dey see money 

Congratulations my brother but where una dey see money

Money dey Dubai
Make una give us update

Money dey Cyprus
Make una give us update

Money dey SA make una give us update

Money dey Kenya 
Make una give us update 

Money dey U.S
Make una give us update

Money dey UK
Make una give us update 

Money dey Gambia even Ghana sef make una give us update ASAP.

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: ADEYEYE MICHEAL, IKECHUKWU NNAEMEKA

Lyrics © Songtrust Ave, Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Update Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Update Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9468968/Toby+Shang/Update>.

    Missing lyrics by Toby Shang?

    Know any other songs by Toby Shang? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Are we human, or are we _______?"
    A dancer
    B densers
    C dancers
    D denser

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Toby Shang tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!