Zero Traffic

EESKAY

0 fans

EESKAY


2:51

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Zero traffic in my city 
(Ze ze ze ze )
I be with you in a minute 
(Second flip it )
This ain’t no gidi  
No gidi 
(This ain’t no gidi Dey don’t get )

When I say go Dey gon get it 
When I say go Dey gon get it 


I need you alive 

Send me your live location 

 pop up 
Like notification 

Pull up with no invitation 

We no fit get conversation 

I came too mash up the place 

WhAts that baricade 

Aboi jazz out the way 

On a high speed chase 

Opps can’t get away 

I love the streets 
But I’m married too 
Money and fame 

I be gPS know every shortcourt in the fct 

Boy cott any checkpoint 

Cause these Sarz niggas fit they envy me 

Super man 
No do reach this one 

Ask me where I Dey 

I go tell you say I Dey right there 

Busss down on my wrist 
Nah the only traffic wey I know say affect my gear 

Turn up 

Level Dey the car make 
we burn up 
Geez Dey the back wey don Nono 

They wan crash 
But we don’t reach 

You’re not from this abj abi 

Sharp sharp 
We arrive the loca

Smash hit make your leg dislocate 

360 the gang Dey rotate 

Before you say pim 

Dem go Dey for your gate 


Zero traffic in my city 
(Ze ze ze ze )
I be with you in a minute 
(Second flip it )
This ain’t no gidi  
No gidi 
(This ain’t no gidi Dey don’t get )

When I say go Dey gon get it 
When I say go Dey gon get it 


I ain’t here to start 

A war 
I’m just here too tell you niggas 

That  I’m prepared  (full ground )

Yeah they know me for the streets 
Don’t you think you make me scared ( no no 

White and black 

Black and white 

Everthing still is rosy here  

I ain’t no fin got my cup 
Mixed with moly and  gummy bears 

When I’m out with my goons 

No one checking us solitaire 

Ohhhh

Nah Bobbi first burst out 

Make person come carry in daughter 

Before I go lost  am 

Me sef no trust am 

 Her name be constant 
She con stand between me and getting my oops down 

Still pull up on the ops give them 

Up lifting 

Hooligan in nature not by upbringing 

Move independent when I’m 
Shop lifting 
In this music thing 

Still get away easy opor (opor)

When it rains it pours e opor (opor)

They was Down but they left e opor (opor)


I’m back up just like  V12 


So no use me stunt 
What ??

I know I came through with the hot spot 


Shey them wan link 
Us 

Or them get virus 


Either ways make we reason am 
Sharp sharp 

I’m dripping I’m abstract 

From a city of fast cars 

Still healing from past scars 

Men wey we loose for the back lash 

I’m speeding and I can’t crash 

I Pray say no Day we go lack cash 

So no sleep in the trap house.

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: ISHAQ BELLO

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Zero Traffic Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Zero Traffic Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9434608/EESKAY/Zero+Traffic>.

    Missing lyrics by EESKAY?

    Know any other songs by EESKAY? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which year was the song, "Good 4 U" by Olivia Rodrigo, released as a single?
    A 2018
    B 2021
    C 2020
    D 2019

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    EESKAY tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!