Run Am
Peruzzi, GospelOnDeBeatz, Davido
Struggling with Run Am? Become a better singer in 30 days with these videos!
Oh 1 time oh 2 time Eeh bad guy alternate Sounds Oh bad guy chee Biri bang bang eh 1 time Oh 2 time eeh bad guy Chee eeh bad guy GospelOnDeBeatz Oh no no no you no fit do am Oh no no no you no fit run am Oh no no no, oh no you no fit do am Chee oh no no no Oh no no no you no fit run am You no fit Oya come make I yarn this one (Yarn this one) Shey you dey find who go yarn this one Check this one And if you like make you dull this one At the end of the day When the matter don burst You go know say you run this one oh no See me a baller 100 degrees na God dey do am The money dey for where I dey How you see am? Action! Loud am dem boys for where we dey You wan try? Oh no no no you no fit do am Oh no no no you no fit run am Oh no no no, oh no you no fit do am Chee oh no no no Oh no no no you no fit run am You no fit Eh! Which one? And she say she wanna real one She say she want this one Shey na me wey go buy this one Wait, check this one And you know you never met a real don At the end of the day Where the gbedun don play You go know say you jam this one eh eh! All of this cash I gather na God dey do am E dey my back pocket how you see am? Action! Loud am dem boys For where we dey 1 time, 2 time o girls O guys, let's go Oh no no no you no fit do am Oh no no no you no fit run am Oh no no no, oh no you no fit do am Chee oh no no no Oh no no no you no fit run am You no fit Oh no no no! GospelOnDeBeatz You no fit run am and if you try am You no fit do am o biri bang bang Alternate Sound eh eh!
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Run Am Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9331800/Davido/Run+Am>.
Discuss the Run Am Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In