You Make Me Lose Control

Keen Flash.B

0 fans

Keen Flash.B


3:02

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Tell me
Shey you dey feel am 
Yeah
You know how it is y'all

She want to be my lover
Say she like me o
Say my thing is sweeter
O ti fe la mi o
She be feeling the nigga
She no go let me go
Cause everywhere wey I go she sef she won go
See me see wahala 
She call me zaddy o
She wanna do me every time wey she see me so
She say I get power na why she want me o
Say I be Superman she no go let me go
Oya tell me what's up
Ooh she say hold me tight
She no want another oh
Say make I bring it on
Give it to me kpe kpe kpe
Me I no dey play play play
Oh oh 
I don dey look you tey tey tey
Na me and you today day day

She say she likes it slow
Slow
Slow
Slow 
I give her some more 
More
More
More
When I do she say ooh
Ooh
Ooh
Ooh
Then she say tease me tease me tease me baby
You make me lose control oh oh

Pretty girl 
Eh eh
Oya back it up make I see you
Pretty girl 
Eh eh
You too much I dey feel you
Pretty girl 
Eh eh
The way you scatter the floor I dey fear you
Pretty girl
Eh eh
Oya bend down make I bless you
Bless you
Yes you
I been dey view you from my rear view oh
Rear view 
Yes true
You got a bad man I'm feeling like an SU SU
Yes you
Ooh ooh ohh ooh ooh ooh
Nobody dares to oppress you
Cause last last na me get you
Oh oh oh oh oh
Oya tell me whats up 
Ooh she say hold me tight
She no want another o
Say make I bring it on
Give it to me kpe kpe kpe
Me I no dey play play play
Oh oh
I don dey look you tey tey tey
Na me and you today day day

She say she likes it slow
Slow
Slow
Slow
I give her some more
More 
More
More
And when I do she say oh
Oh
Oh
Oh
Then she say tease me tease me tease me baby
You make me lose control oh oh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ifeanyichukwu Nwachukwu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the You Make Me Lose Control Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "You Make Me Lose Control Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9177301/Keen+Flash.B/You+Make+Me+Lose+Control>.

    Missing lyrics by Keen Flash.B?

    Know any other songs by Keen Flash.B? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Complete the lyrics: "The sun goes down, the... ".
    A guitar gets loud
    B bars come out
    C stars come up
    D stars come out

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Keen Flash.B tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!