Good Vibes
JayDrillz
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Araba dibi di Arabado Araba dibi di Oh na na Araba dibi di Arabado Araba dibi di Oh na na Araba dibi di Arabado Araba dibi di Oh na na Araba dibi di Arabado Araba dibi di Oh na na Make we fly to Toronto oh yeah Make ''em wanna catch good vibes Say we fly to Toronto We dey give them vibes Then we fly off to London Next stop My spot my baby yeah My people dey grind My people dey strive For the city we live in For lavida loca Lavida loca this is my hometown Photoshop greener pastures Them go say anything for the gram No go pass us But they living locally But they living local For Lavida loca But e no get as e go be Wey you no go catch cruise When you dey with big deal yeah So make you do wetin you please We be cruising in my wheels I go take you over seas yeah Turn up for your city Perform for your city And if your girl ah come through Chale what a pity I go take her from your city Down to my city yeahhh Araba dibi di Arabado Araba dibi di Oh na na Araba dibi di Arabado Araba dibi di Oh na na Araba dibi di Arabado Araba dibi di Oh na na Araba dibi di Arabado Araba dibi di Oh na na Before you know i give you formula Make I take you To the VIP from regular Aunty kuchi just dey formula Why be say you just dey look at me Like commoner I know say you go do me turn turn But when the party end You go lick tom tom African boy baby put the contour Kuchi bomboy Freaky kuchi bomboy Make we fly to Toronto oh yeah Make ''em wanna catch good vibes Say we fly to Toronto We dey give them vibes Then we fly off to London Next stop My spot my baby yeah But e no get as e go be Wey you no go catch cruise When you dey with big deal yeah So make you do wetin you please We be cruising in my wheels I go take you over seas yeah Turn up for your city Perform for your city And if your girl ah come through Chale what a pity I go take her from your city Down to my city yeahhh Araba dibi di Arabado Araba dibi di Oh na na Araba dibi di Arabado Araba dibi di Oh na na Araba dibi di Arabado Araba dibi di Oh na na Araba dibi di Arabado Araba dibi di Oh na na
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Good Vibes Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9172622/JayDrillz/Good+Vibes>.
Discuss the Good Vibes Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In