Feel The Groove

Keen Flash.B

0 fans

Keen Flash.B


2:59

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yeah
Keen Flash B

I'm feeling fly
I'm feeling cool
I'm feeling so sexy I'm in the mood to step inna the place I wanna raise the roof
Omo igboro le mi me I no go lie
Chai
But I just wanna be happy
I wanna shake it off act stupid
Chikalas everywhere just dey whine waist
Na so I grab the mic like

Ooh ooh ooh
My people how far anywhere wey you dey
Wetin dey
Wetin dey
I know say you dey feel as I make my moves
Oya do as I do
Make I put you in the mood
Feel the groove 
Oh oh
I go put you in the mood
Oya feel the groove
Oh oh oh yeah

Jo jo jo
Be re mole jo jo jo
Fi ba di ye jo jo jo
Ro ra ma lo fo 
Ro ra ma lo fo 
Oh oh
Jo jo jo
Be re mole jo jo jo
Fi ba di ye jo jo jo
Ro ra ma lo fo
Ro ra ma lo fo

Make you dance dance dance 
With fire in your eyes you can jump around 
I know say country hard and things e bad 
But with a little bit of jolly
E no be crime
Catch the vibe and feel the groove
Get the feeling and burst some moves
Make you shake Wetin you get
And let me show you off

Oh ooh ooh ooh
My people how far anywhere we you dey
Wetin dey
Wetin dey
I know say you dey feel as I make my move
Oya do as I do
Make I put you in the mood
Feel the groove 
Oh oh
I go put you in the mood
Oya f eel the groove
Yeah

Je ka lo
Je ka lo
Je ka lo

Je ka lo
Je ka lo
Je ka lo

Je ka lo 
Je ka lo
Je ka lo

Je ka lo 
Je ka lo
Je ka lo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ifeanyichukwu Nwachukwu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Feel The Groove Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Feel The Groove Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9156951/Keen+Flash.B/Feel+The+Groove>.

    Missing lyrics by Keen Flash.B?

    Know any other songs by Keen Flash.B? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Wake up, wake up. Wake up and look around you. We're lost in space and the time is _________."
    A so long
    B your own
    C pass dawn
    D our own

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Keen Flash.B tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!