Monkey Mind

Afilaka

0 fans

Afilaka


3:06

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

E ma tan turn up
Eyan ku kuti
So Many things dey bother man
To Love hard, to be loyal is harder
So mi no hate my brother man
Cuz my girl lose guard and they off her pata
So I turn savage in twen twenty one
For my eyes forever turn never
So many things I see
So many things I did just because of raba
So many times I walk on my own Liverpool
Cuz I dey my feelings in my mood
So many times people leave me
So I chase my money, no send anyone
Omo to ba fimile
So pe moti Lor
So me I do my thing
Girl I just wanna touch your body
Shey ohun gbomi
Exhausted my love do trust nobody
I don dey get monkey mind
And I no fit to decide
Wetin I want for myself
Izz very hard ah
Anxiety is taking over man
And I no fit to describe
This feeling in my head
Is very mad

Monkey mind
Monkey mind
Monkey mind
Monkey feeling
Monkey mind
Monkey mind
Monkey mind
Monkey feeling
Monkey mind
Monkey mind
Monkey mind
Monkey feeling
Anything you tell your mind
Nah hin e go gbo
I exploit my weaknesses
Me I no wan fall
Leave dem make dem talk bout us
So we chase money, me no send anyone
Of cause yeah
Of cause
I know she broke your heart
Hmm of cause
But you gats chase the bag
Hmm for sure
Leave them make dem dey yarn
Hmm sawdust
Play memory game Forget bout mind games
When I dey raise they think nah wanke
Steady explore to push my boundaries
The matter na die it's cool I can't ke
Omo to ba fimile
So pe moti Lor
So me I do my thing
Girl I just wanna touch your body
Shey ohun gbomi
exhausted my love do trust nobody
Cuz I
I don dey get monkey mind
And I no fit to decide
Wetin I want for myself
Izz very hard ahhh
Anxiety is taking over man
And I no fit to describe
This feeling in my head
Is very mad

Monkey mind
Monkey mind
Monkey mind
Monkey feeling
Monkey mind
Monkey mind
Monkey mind
Monkey feeling
Monkey mind
Monkey mind
Monkey mind
Monkey feeling

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Afilaka Olawale

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Monkey Mind Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Monkey Mind Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9156545/Afilaka/Monkey+Mind>.

    Missing lyrics by Afilaka?

    Know any other songs by Afilaka? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which member of the girl group Little Mix left the group?
    A Leigh-Anne Pinnock
    B Jade Thirlawall
    C Perrie Edwards
    D Jesy Nelson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Afilaka tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io