I pray

Videoboyy

0 fans

Videoboyy

Videoboyy is a musical artist known for their unique blend of electronic and indie pop music. Their sound is characterized by catchy melodies, intricate production, and introspective lyrics. They have released several singles and have gained a dedicated fanbase for their innovative approach to music. more »


2:41

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Wetin my eyes don see
My mouth e no fit talk o
Many many crazy things
Don pile up e don too choke o
Life is on grace on daily basis
It's our faith in human racing
How e happen still on debating
O why ey
Nobody know if na truth or na lie
Pleading guilt on bisimilai
Pastor dey lie like say dem no go die
Eh eh eh eh eh
Baba bless me bless my brother man
We agree say we all be sinner man
Open our ways make we see our daily bread
Oh lord I pray
Oh lord I pray I pray
Oh lord I pray oh lord I pray
Oh lord I pray I pray
Oh lord I pray oh lord I pray
Make enemies run far
Make dem no see my back
Make money just dey pile
Me on high profile chei
Who never chop make dem feed well
Who never born make dem get twins
As a videoboyy me I don dey see things
Show me way lord of host
Only good good things me I wan dey post
Shout out to the people wey dey show me love
Me I recognize ya'll
Up we dey go we no go run down
Just like an ocean we no go run dry
Oh lord I pray I pray
Oh lord I pray oh lord I pray
Oh lord I pray I pray
Oh lord I pray oh lord I pray
Oh lord I pray I pray
Oh lord I pray oh lord I pray
Show me love show me mercy
Oh lord I pray oh lord I pray
Baba bless me bless my brother man
We agree say we all be sinner man
Open our ways make we see our daily bread
Oh lord I pray

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Onyeka Ogbogu, Victor Olugbenga

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the I pray Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "I pray Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9139110/Videoboyy/I+pray>.

    Missing lyrics by Videoboyy?

    Know any other songs by Videoboyy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song was Ten2Five famous for?
    A I Do Care
    B I Will Fly
    C Yours
    D Banana

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Videoboyy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!