Party

Cj Wanted

0 fans

Cj Wanted


2:14

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Cj lelele
Zeh
It's your boy cj wanted meh
A ghetto boy a ghetto boy with a city dreams meh
Big bag is all I want
Jumbota rolling up
Better days ahead
Anytime I come to the conference
Cj wanted omo hundred
Nigga no dey preach E no b prophet
Shey you know say for the ghetto no prophet
Abobi no dey Jones oo
See if I get money I go jaye
Abobi take the photo
This life na one, I no come to suffer ehh ehh oo
All this people never hear my story
Back den for ghetto, boys know me
Feeling alright in the feeling
Anytime I drag my kpoli
Me I no dey see dem police
Too sweet pass me d gangar
Ehh ehh oo
Oya gbefu make you connect
See Erima fit collect
Abeg where my wallet
All these police them like to collect
Moniko gbefu make you connect
See Erima fit collect
Abeg where my wallet
All this police them like to collect
Oya flenjo jaye
Chop my money make we chop life for my party oo
See I don get d money oo
Fine fine girls are coming oo
See oya flenjo jaye oo
Choose my money make we chop life for my party
See I don get d money oo
Fine fine girls are coming oo
Zeh see
Steady I dey work, no time to sleep
Many don blow baba many don pick
When my turn go come, me self wan born twins
Make my blessings last no be like one minute man dick
Shout out to my niggas wey dey follow me like this
Shout out to my fans wey dey vibe to my beat
I came from the ghetto
I came from the hood
Where nobody help even though you dey sick
I have to grow up in the street just to be rich
Now dem see me dem say that boy don dey bleach
On God on God na e I talk till I rich
Give up no joy na your altar I go preach
D street na arrow Everyman take position
Puff puff puff Everyman take him own shot
I don come to you oya baba listen to my talk
Oya gbefu make you connect
See Erima fit collect
Abeg where my wallet
All these police them like to collect
Moniko gbefu make you connect
See Erima fit collect
Abeg where my wallet
All this police them like to collect
Oya flenjo jaye chop my money

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ihemeje Chijioke

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Party Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Party Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9138688/Cj+Wanted/Party>.

    Missing lyrics by Cj Wanted?

    Know any other songs by Cj Wanted? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    David Coverdale is the founding member and vocalist of which band?
    A Def Leppard
    B Whitesnake
    C Journey
    D Motley Crüe

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Cj Wanted tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!