EGB (E go be) (feat. Pizzy hemvee)

Diamond Easi

0 fans

Diamond Easi


3:55
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Pizzy hemvee
(Am moving higher higher higher)
Olu
Diamond not for kid
(Am going higher higher higher)
It been so hard for youngboy like me
How dem dey do' to make this money
Make someone yahn me
Omo iyami, I fit see 2k from you t'ole yami
Or you fit cut soap for me ogami
No joy for the boy, yeeh
No gyal for the boy
24/7 indoor, miss call I never call
One word for me, they say e go be
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you (e go be, e go be)
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you (eee)
How body go take sweet if money no dey
Baba answer my prayer, this kind stress is not for me
I don work work work e be like say the thing no dey pay
Wetin be that site give me make i bomb
Wetin I just need for my life na just grace and mercy
Make the money circulates, make pizzy elevate
I can't wait to congratulate my self
You can call me pizzy the baddest
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you (e go be, e go be)
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you (e go be, e go be)
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you
Many many things dey on my mind
How will i survive first thing on my mind
Omo boy must to shaye, omo boy must to jaye
Two four seven i stay on my grind
Koloba koloba egbe tiele lele
T'an ba gbe mago ra e, ko tete gbe
Remember how you left house, ko se jeje
No rush my guy, your time go dey
E go sup
Dem go know
E go be
E go set
Dem go hear
Dem go see
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you (e go be, e go be)
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you (e go be, e go be)
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you
I will never relax till i get the grind
Enemies trying to kill my vibes (aay)
They wan run my race, they wan let me down
I'm moving higher higher
(I'm moving higher higher higher)
I'm going higher higher
(I'm going higher higher higher)
I'm moving higher higher
(I'm moving higher higher higher)
I'm going higher higher
(I'm going higher higher higher)
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you (e go be, e go be)
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you (e go be, e go be)
E go be for me (e go be, e go be)
E go be for you
Olu

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ishola Ayodeji, Ishola Ishaq, Oluomo Oladayo, Pizzy Hemvee

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the EGB (E go be) (feat. Pizzy hemvee) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "EGB (E go be) (feat. Pizzy hemvee) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9121595/Diamond+Easi/EGB+%28E+go+be%29+%28feat.+Pizzy+hemvee%29>.

    Missing lyrics by Diamond Easi?

    Know any other songs by Diamond Easi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What tour was Ariana Grande on when the Manchester bombings happened?
    A Positions
    B Dangerous Woman
    C Thank U, Next:
    D Sweetener World

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Diamond Easi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!