This Kain Love (feat. Whizz Fulfill)

Minister Muyi

0 fans

Minister Muyi


4:53

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Sweet Jesus, my Lover
I no know wetin I do wey make you love me so
Jehovah, my Saviour
I no know wetin I do wey make you die for me
You carry me for your shoulder
(Aha)
Repeat
You took my sins and shame
(Aha)
You make me a brand new man
You no dey carry me dey play
(Lai lai lai lai)

Sweet Jesus, my Lover
I no know wetin I do wey make you love me so
Jehovah, my Saviour
I no know wetin I do wey make you die for me
You carry me for your shoulder

You took my sins and shame
You make me a brand new man
You no dey carry me dey play

No be say I sabi pray, no be say I sabi fast
No be say I better pass my neighbour
But your mercy and your grace, its all that I see
You are more, you're more than a friend

No be lie, no be joke
This kind love, e pass my mama love oh
No be lie, no be joke o
This kind love, its so so amazing

No be say I sabi pray, no be say I sabi fast
No be say I better pass my neighbour
But your mercy and your grace, its all that I see
You are more, you're more than a friend

Sweet Jesus, my Lover
I no know wetin I do wey make you love me so
Jehovah, my Saviour
I no know wetin I do wey make you die for me
You carry me for your shoulder
Repeat
You took my sins and shame
You make me a brand new man
You no dey carry me dey play

See, this kind of love, I never see
From the Divider of the sea
(Ohh oh oh)
Even as sinner wey I be
(Ehh eh eh)
E still dey call me him pickin
When I was dirty and diseased
You picked me up and made me clean.
Ahh! Yeah! Oluwa mi.
Your favour don dey finish me.

Sweet Jesus, my Lover
I no know wetin I do wey make you love me so
Jehovah, my Saviour
I no know wetin I do wey make you die for me
You carry me for your shoulder

You took my sins and shame
You make me a brand new man
You no dey carry me dey play

I dey see your hand for my body
Everything bright, everything sunny
Hallelele Hallelujah, you save me from palava
My life con dey sweet, sweet like honey
Everything bright, everything sunny
This kain love, I never see before o o o

No be say I sabi pray (if na by prayer I for don pai)
No be say I sabi fast (if na by fast I for don dry)
No be say I better pass my neighbour (lai lai lai lai)
But your mercy and your grace, na wetin I receive
You are far more, closer than my padi

Sweet Jesus, my Lover
I no know wetin I do wey make you love me so
Jehovah, my Saviour
I no know wetin I do wey make you die for me
You carry me for your shoulder
Repeat
You took my sins and shame
You make me a brand new man
You no dey carry me dey play

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Muyiwa Emmanuel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the This Kain Love (feat. Whizz Fulfill) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "This Kain Love (feat. Whizz Fulfill) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9119265/Minister+Muyi/This+Kain+Love+%28feat.+Whizz+Fulfill%29>.

    Missing lyrics by Minister Muyi?

    Know any other songs by Minister Muyi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which the Alan Parsons Project member sings their 1982 biggest hit single: "Old and Wise"?
    A David Paton
    B Eric Woolfson
    C Elmer Gantry
    D Colin Blunstone

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Minister Muyi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io