Philo

Valee-k

0 fans

Valee-k


3:02

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

You too like philosophy
Philo
You too like philosophy

I don already confirm
Young girl
Wey no go fit follow another man run town

For the same town
For up there
Everybody don know you the things you do
Even money no dey ginger you

She been looking for guy like me
I been looking for girl like you
She no dey  baby buy me this
Buy me that elle who are you

She no dey waste time
Every time calculate time
Ribi ribi riri rara ye o
Philo
Make we trabaye oo

Ah
Philo
Philo na suspect oh
She too dey transparent oh
Make everybody silent oh oh
Philo ah you too much oo

Philo philo yeh
You too like philosophy
Philo
You too like philosophy
Philo
You too like philosophy
Philo.

Baby
I dey loud am no worry
If you dey vex I'm sorry
Oh baby oh
Your matter no too long for the boy
I belong to you
See the way the matter dey come through you
Oh yeh
I dey honor you
No be sey I dey control you

She been looking for guy like me
I been looking for girl like you
She no dey baby buy me this
Buy me that elle who are you

She no dey waste time
Every time calculate ah
Ribi ribi riri rara ye o
Philo
Make we trabaye oo

Ah
Philo
Philo na suspect oh
She too dey transparent oh
Make everybody silent oh
Philo ah you too much o

Philo philo yeh
You too like philosophy
Philo
You too like philosophy
Philo
You too like philosophy

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ezugwu Valentine

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Philo Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Philo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9110273/Valee-k/Philo>.

    Missing lyrics by Valee-k?

    Know any other songs by Valee-k? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "And she will always carry on, Something is lost, But something is ________"
    A right
    B gone
    C wrong
    D found

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Valee-k tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!