Criminal (feat. Joint 77)

Xupa

0 fans

Xupa

Xupa is a contemporary musical artist known for their unique blend of electronic and experimental sounds. Their music often features atmospheric textures, intricately layered melodies, and unconventional song structures. Xupa's compositions are known for being emotive and dream-like, as they create immersive sonic landscapes. With a distinct sound that pushes boundaries, Xupa is an artist that appeals to those seeking innovative and thought-provoking music. more »


3:00
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Xupa dhat ewe boi,Joint 77
Money no dey ehhh
No be easy ehhh yh

Police dey look for me they say I be criminal
Cybercrime say six months for a minimal
System aint working everything is critical
I never chose these streets
These streets chose me
Whatever dem talk my mom loves me
Inspirational
See I be hood boy I dey search money
I be street boi I dey search money
I be rude boi wey dey get money
Search money we go get money
Whatever dem do we will not die
Whatever dem do we shall conquer
I dey hustle ooo I no be criminal

Dem say I be criminal
Cyberfraud criminal
I might do six months for minimal
I no be criminal
Dem say I be criminal
Drug dealer criminal
I might do six years for minimal
I no be criminal dem talk say I be criminal

Joint 77
Me I don suffer me I don tire
I no dey scam I be just buyer
So officer you for cease fire
Man dey grind from January to December yh
I just dey find some abodoo
I dey grind for the school I be aprodo
And I be bad for the mic if you don't know
So you for no say my hustle go pay yee
Now dem say od3shie runaway
Me and xupa dey do galamsey
Wey ebi illegal so we for go jail
Dem say I be criminal I for go jail
Yo but you no get no evidence oooo
No evidence oooo
Dem say sakawa I say all be lie
Dem say I be criminal
Cyberfraud criminal
I might do six months for minimal
I no be criminal
Dem say I be criminal
Drug dealer criminal
I might do six years for minimal
I no be criminal
Dem say I be criminal
Cyberfraud criminal
I might do six months for minimal
I no be criminal
Dem say I be criminal
Drug dealer criminal
I might do six years for minimal
I no be criminal
dem talk say I be criminal
Hustler Number One

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Febous Agbenu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Criminal (feat. Joint 77) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Criminal (feat. Joint 77) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9106479/Xupa/Criminal+%28feat.+Joint+77%29>.

    Missing lyrics by Xupa?

    Know any other songs by Xupa? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is “Maggie May” to Rod Stewart?
    A An ex girlfriend
    B The woman who took his virginity
    C A prostitute
    D His grade school crush

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Xupa tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!